Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This video dey always pa mii everytime😂😂
128,121 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 43

Omo that first guy wey chop slap no fit forget that day

Ajeh seh😭😭😭

Na God save this guy, he wan rake the werey after he give am very hot slap🤣😹😹💔

The werey naim chop the fatter version 😭😭😭😭😭😭

😂😂😂 Dem fit don too whyne that man😂

He go don warn them before 😂

Iswr, for him to react like that

That first slap 👋

E loud like say tyre burst😭

🤣🤣🤣🤣🤣

If toh say that last guy no dodge the kick e injury for mad 😂😂

😂😂😂

😂😂

How he Walk up to them gently always amaze me 😂

Them fit never pay the Security 😂

E be like say e don dey warn them for long 😅😅🤣

@oldmanedris 😁

Nobody normal for this country again 😂😂

Hahahaha

@vadothegreatt You don change Avi this man

ode no be this main acct be this

So loud and clear

😂 😂😂😂

Forever funny 😂

😭😭😭

The slap was hot af

Stupid adults behaving like kids.

@rafiudabosss

who been dey even video?😂😭

Hoe them wan take explain say them be customer

😂😂

😂🥹😭😭

Movies makes it seem normal 😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Why are they fly running?

That slap really tap o😂😂

🤣🤣🤣🤣

This is disrespect na, the two guys na pussios

😂

Laugh wan kill me 😅😭

Ajeh if to say the security man leg touch that second guy ehh😂😂

😂😂😂

Boys Dey worry oh
