Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This video had me rolling 😂😂😂
113,487 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
29 Yorum

Wait nah human being be that?

😂😂😂😂

“Who day keep this kind friend” 😂😭

E chop igbo with rizla

😂😂😂

Who Dey keep this kind friend too real

You dangerous like that??? 😭😭😂😂 Very valid question

That ,"who dey keep this kain friend" off me😂🤣🤣🤣

Make them lock up the guy

Very dangerous guy.....

@Jboyyyyyyyyyyy e chop the igbo 😭🪓

@shuaibabuzy Nothing vex me pass that Igbo wey you waste 😣 I Dey expect say you go light am come high

“who de keep this kind friend?” 😂😂

If this guy catch thief 😭😭😭😭

He chop am 😭

Fawkk

wtf 😂

Jesus Christ ...... This one worae pass Joel

WTF did I just watch?

Lmao 🤣🤣🤣🤣

😭😭😭

Ie go vomit squad igbooo 😂😂😂 I no play again

As in I first watch the two times check am well say wetin dey really go on Guy dis one don over fraa oooo🥴😂

Nah that igbo pain me pass 😭😭😭

😂 😂

😂😅😂

Savage has never being this savage.

That guys reaction after realizing who just won that round 😂😂😂😂😂

😂😂😂😂😂😂
