Loading video...
Video Failed to Load
this video has k!!!ed me 😭
11 Comments

samuel1 year ago
The smell knock this one brain, him no con sabi English again 😭😂

shaka ⚡️1 year ago
i dey cry for here 😭😭

Solar Heavy1 year ago
check this out when you have a minute

@Yumyum1 year ago
But e get endurance for bad odour ooo 😂😂😂😂

SOFT-LIFE1 year ago
Bruh laugh wan off me🤣🤣🤣🤣

shaka ⚡️1 year ago
i no dey joke 😭

FuTuRę WøNdęR ☘️1 year ago
I wan use voice note comment abeg 😭😭😂😂😂

shaka ⚡️1 year ago
the video too funny

Playmaker1 year ago
Bro was fighting for his life😭😂

subomi♿️🇦🇱1 year ago
But Wetin the guy spray for mic?

shaka ⚡️1 year ago
fart nau
