Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This Video is evergreen 😭😭😭😭
336,243 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Imagine civilian get situational awareness pass police officer

Na civilian Dey clear them on how to move!

That’s man is truly an officer. He’s so observant and can read the room. Kudos 👏

That police officer useless guy 😭😂

“They carry this thing at last” 😭😭😂 you can feel the pain in his voice

Lmao! I carry oooo😂😂😂

Na that see gun part dey muzz me 😂😂😂😭

Why are these police so useless on election day like this 😔

Who suppose be at alert dey front for the race

I carry ohh 😂😂😭😭

😂😅😂😅😅😅… If very funny and also very annoying! See how recalcitrant and lazy the police officer was when told to be on her guard!

Police after the gun shot 🤌💔

Police de follow you run 😂😂😂💔💔💔

That woman first won do agidi ….she hear gun Omo

Very useless people. If na to de extort and harass innocent Nigerian youths, them go get A1 for that. Now them no fit fight back thugs wen carry gun

Police gbezz keh😂😂🤣. “I did not told you?” “Look at it mehnnn!!”😭😭🤣

Lazy police woman . Na only to collect bribe dem sabi

Dem suppose jail that police officer Well I don’t blame them, when d government go Dey recruit person wey suppose Dey sell pepper but got the job through connections

Useless police. They sat nonchalantly, acting like they were FG. Na dem fess on meter after the first shot. Awon werey. Na private citizen dey teach security men their job

I want to believe the meaning of "I carry ooo" that he meant was "Mogbe ooo"...

Gave them heads up severally yet they ignored. Zero self awareness! 😭🤣

Bro police Dey run 😭😭😭

Bruuuuuhhhhhh 😂😂😂😂 I’m staffs just asked me if I am okay. I’m dead

lol 😂 this video is from the last governorship election in Ondo state, idanre precisely

Tbf, he told them earlier on 😭😭😭😭

@PoliceNG when will this department be serious? Civilian giving warning but their ego and nonchalant behavior could have or did cost lives

I told you be at alert 😭😭😭

How them dey recruit Police for 9ja 😂

E no suppose funny, but e funny😂😭😭

Police Dey run for gun?😹

See as the policewoman sit like yesterday beans inside pot. Ode

I carry o 😂😂

Situational awareness, ZERO!

This thing no funny but e funny 😂😂 police don first dem reach front who no like e life 😂😂😂

Wait the police man day ahead so ooo
