Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Throwback video of Blord ranting ๐
31 Kommentare

VDM lovesyou too

Them jam en go prison ๐คฃ๐คฃ

The confidence back then was on another level fr.

VDM don jam am nah he no fit do anything

And this is what he saw on his way ๐คฃ๐ ๐

You never ready. You dey tell VDM make e ready

VDM abeg

He who laughed last laugh best ๐๐๐๐

You get money and power but u r cooling off in Kuje, werey loud mouth. BLord will go down in history as a rich man to be jailed by a poor boy from the ghetto. Money is not everything, na now I believe. Mumu man!!!!!!

Imagine spending a whole Easter plus 20 days extra at kuje prison, a whole billionaire.. Dragging person wey no anything to lose

I con dey imagine who hin dey gist with rn ๐

I swear he go too feel am for where he dey now,body go don dey tell him ๐๐ญ๐คฃ

VDM for just run one crime so that dem 2 go jam inside cell ๐

Nah Ranger Rover Vdm later use do back up for him ๐๐๐๐๐

So disappointing I be igbo but blord u no try

Pride comes before a fall

Guess who is in jail ๐ตโ๐ซ๐ตโ๐ซ๐ตโ๐ซ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ bicycle pumper Dey game

Illiteracy

Rat don lock billionaire ke??๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Nor mind d werey ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Them don ja you for jail na

God ๐๐

Papa no fit do anything but you dey police custody now, lolzz....

Person meh dey use mouth drive motor noh dey get accident ๐๐คฃ๐

Blord was only joking. but he nor know say VDM serious ๐ฅฒ

Two portion of rice ๐

The only lgbo man who defeated vdm nd he ran to call for his corrupt masters for help

Omoooo๐ญ๐ญ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ hand don touch am

Oga go learn ๐
