Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

tin tin Express out now

58,497 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von EasyThug
EasyThugvor 1 Monat

Una gather plenty wey mad and I think say na only you Omo we are so blessed in this country with talents… now we have proper mad man doing music I love your mad music madly… I no get money wetin I wan come de shame for

Profilbild von Eazikingdl
Eazikingdlvor 1 Monat

Why okpa girl shock like who wan run? 😂

Profilbild von Bud Dadem
Bud Dademvor 1 Monat

Even your babe wan cut out😂🔥

Profilbild von Successful ✝️💯
Successful ✝️💯vor 1 Monat

If we’re in a working country, none of you guys should escape from that room honestly.

Profilbild von Gbadegesin Taofeeq
Gbadegesin Taofeeqvor 1 Monat

Okpa girl don fine ooo, I like as you still carry her along with this your madness 😀😀😀

Profilbild von Dablunt
Dabluntvor 1 Monat

That girl shock 😂😂

Profilbild von paparazzi_99
paparazzi_99vor 1 Monat

Abeg EF, that guy wey do that avatar hairstyle your brother?

Profilbild von Wale_West
Wale_Westvor 1 Monat

You dey crazy truly but your jam dey make sense somehow .... 🔥🔥🔥

Profilbild von Psalm
Psalmvor 1 Monat

Make I first report your acct 😂 . Only express I know na Express VPN

Profilbild von mylo
mylovor 1 Monat

My Goat 🐐 ❤️

Profilbild von Azure Dad
Azure Dadvor 1 Monat

That girl wan take off

Profilbild von Chioma Blogs
Chioma Blogsvor 1 Monat

Ur craziness enter Oooh

Profilbild von F**k U Nd Ur thought
F**k U Nd Ur thoughtvor 1 Monat

Drop song 🎵 wey you and Ayo maff sing na 🫣❤️

Profilbild von AJ
AJvor 1 Monat

if na fashola period una dey do all these them go pack una gan

Profilbild von Trwice
Trwicevor 1 Monat

Thunder firey shame,😂

Profilbild von Ekpo
Ekpovor 1 Monat

Bro why ur song no long enter 3mins 😑, Omo mr eazi Dey chop ur song o

Profilbild von BIGSAM
BIGSAMvor 1 Monat

You don frature😂😂

Profilbild von Turnt_10
Turnt_10vor 1 Monat

Una don traumatize that monkey gan 😹

Profilbild von IRM 〰️
IRM 〰️vor 1 Monat

ef, na like this we go dey look you dey go? 😂😂

Profilbild von Sehdhik
Sehdhikvor 1 Monat

You look tired superdad

Profilbild von Akubę✨💸 🪐
Akubę✨💸 🪐vor 1 Monat

This shit art 🖼️

Profilbild von EL.GRANDE
EL.GRANDEvor 1 Monat

Kai Jesus 🤦🏿💀

Profilbild von Makaveli
Makavelivor 1 Monat

This is PREMIUM 💯

Profilbild von Leo
Leovor 1 Monat

The girl nearly fly 😂😂

Profilbild von G
Gvor 1 Monat

E don go gather brothers and sisters in madness Good music tho

Profilbild von #RICHIES_BRAND🏆
#RICHIES_BRAND🏆vor 1 Monat

ef moon when are droping this jam

Profilbild von Lateef Akangbe | NOCASE
Lateef Akangbe | NOCASEvor 1 Monat

This one is AfroMadMusic

Profilbild von Edeechris
Edeechrisvor 1 Monat

Express ahh 🔥🔥

Profilbild von CERTIFIED LLONA 🥀
CERTIFIED LLONA 🥀vor 1 Monat

Na my craze carry me this far

Profilbild von J J
J Jvor 1 Monat

Afro madness

Profilbild von dh0rray
dh0rrayvor 1 Monat

this nigga lol

Profilbild von Amadi Nwa⚡
Amadi Nwa⚡vor 1 Monat

Not be only you deh craze

Profilbild von The Wrong Guy
The Wrong Guyvor 1 Monat

Mentor looo😂

Profilbild von Jay baby
Jay babyvor 1 Monat

Expressway 😁🌹

Ähnliche Videos

Going naked on TikTok Live is now a normal tin 😭😂
1:49

Sensitive content

Going naked on TikTok Live is now a normal tin 😭😂

M.K.O ♠️

893,354 Aufrufe • vor 2 Jahren