Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

tin tin Express out now

58,497 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля EasyThug
EasyThug1 месяц назад

Una gather plenty wey mad and I think say na only you Omo we are so blessed in this country with talents… now we have proper mad man doing music I love your mad music madly… I no get money wetin I wan come de shame for

Фото профиля Eazikingdl
Eazikingdl1 месяц назад

Why okpa girl shock like who wan run? 😂

Фото профиля Bud Dadem
Bud Dadem1 месяц назад

Even your babe wan cut out😂🔥

Фото профиля Successful ✝️💯
Successful ✝️💯1 месяц назад

If we’re in a working country, none of you guys should escape from that room honestly.

Фото профиля Gbadegesin Taofeeq
Gbadegesin Taofeeq1 месяц назад

Okpa girl don fine ooo, I like as you still carry her along with this your madness 😀😀😀

Фото профиля Dablunt
Dablunt1 месяц назад

That girl shock 😂😂

Фото профиля paparazzi_99
paparazzi_991 месяц назад

Abeg EF, that guy wey do that avatar hairstyle your brother?

Фото профиля Wale_West
Wale_West1 месяц назад

You dey crazy truly but your jam dey make sense somehow .... 🔥🔥🔥

Фото профиля Psalm
Psalm1 месяц назад

Make I first report your acct 😂 . Only express I know na Express VPN

Фото профиля mylo
mylo1 месяц назад

My Goat 🐐 ❤️

Фото профиля Azure Dad
Azure Dad1 месяц назад

That girl wan take off

Фото профиля Chioma Blogs
Chioma Blogs1 месяц назад

Ur craziness enter Oooh

Фото профиля F**k U Nd Ur thought
F**k U Nd Ur thought1 месяц назад

Drop song 🎵 wey you and Ayo maff sing na 🫣❤️

Фото профиля AJ
AJ1 месяц назад

if na fashola period una dey do all these them go pack una gan

Фото профиля Trwice
Trwice1 месяц назад

Thunder firey shame,😂

Фото профиля Ekpo
Ekpo1 месяц назад

Bro why ur song no long enter 3mins 😑, Omo mr eazi Dey chop ur song o

Фото профиля BIGSAM
BIGSAM1 месяц назад

You don frature😂😂

Фото профиля Turnt_10
Turnt_101 месяц назад

Una don traumatize that monkey gan 😹

Фото профиля IRM 〰️
IRM 〰️1 месяц назад

ef, na like this we go dey look you dey go? 😂😂

Фото профиля Sehdhik
Sehdhik1 месяц назад

You look tired superdad

Фото профиля Akubę✨💸 🪐
Akubę✨💸 🪐1 месяц назад

This shit art 🖼️

Фото профиля EL.GRANDE
EL.GRANDE1 месяц назад

Kai Jesus 🤦🏿💀

Фото профиля Makaveli
Makaveli1 месяц назад

This is PREMIUM 💯

Фото профиля Leo
Leo1 месяц назад

The girl nearly fly 😂😂

Фото профиля G
G1 месяц назад

E don go gather brothers and sisters in madness Good music tho

Фото профиля #RICHIES_BRAND🏆
#RICHIES_BRAND🏆1 месяц назад

ef moon when are droping this jam

Фото профиля Lateef Akangbe | NOCASE
Lateef Akangbe | NOCASE1 месяц назад

This one is AfroMadMusic

Фото профиля Edeechris
Edeechris1 месяц назад

Express ahh 🔥🔥

Фото профиля CERTIFIED LLONA 🥀
CERTIFIED LLONA 🥀1 месяц назад

Na my craze carry me this far

Фото профиля J J
J J1 месяц назад

Afro madness

Фото профиля dh0rray
dh0rray1 месяц назад

this nigga lol

Фото профиля Amadi Nwa⚡
Amadi Nwa⚡1 месяц назад

Not be only you deh craze

Фото профиля The Wrong Guy
The Wrong Guy1 месяц назад

Mentor looo😂

Фото профиля Jay baby
Jay baby1 месяц назад

Expressway 😁🌹

Похожие видео