Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

tin tin Express out now

58,497 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

EasyThug profil fotoğrafı
EasyThug1 ay önce

Una gather plenty wey mad and I think say na only you Omo we are so blessed in this country with talents… now we have proper mad man doing music I love your mad music madly… I no get money wetin I wan come de shame for

Eazikingdl profil fotoğrafı
Eazikingdl1 ay önce

Why okpa girl shock like who wan run? 😂

Bud Dadem profil fotoğrafı
Bud Dadem1 ay önce

Even your babe wan cut out😂🔥

Successful ✝️💯 profil fotoğrafı
Successful ✝️💯1 ay önce

If we’re in a working country, none of you guys should escape from that room honestly.

Gbadegesin Taofeeq profil fotoğrafı
Gbadegesin Taofeeq1 ay önce

Okpa girl don fine ooo, I like as you still carry her along with this your madness 😀😀😀

Dablunt profil fotoğrafı
Dablunt1 ay önce

That girl shock 😂😂

paparazzi_99 profil fotoğrafı
paparazzi_991 ay önce

Abeg EF, that guy wey do that avatar hairstyle your brother?

Wale_West profil fotoğrafı
Wale_West1 ay önce

You dey crazy truly but your jam dey make sense somehow .... 🔥🔥🔥

Psalm profil fotoğrafı
Psalm1 ay önce

Make I first report your acct 😂 . Only express I know na Express VPN

mylo profil fotoğrafı
mylo1 ay önce

My Goat 🐐 ❤️

Azure Dad profil fotoğrafı
Azure Dad1 ay önce

That girl wan take off

Chioma Blogs profil fotoğrafı
Chioma Blogs1 ay önce

Ur craziness enter Oooh

F**k U Nd Ur thought profil fotoğrafı
F**k U Nd Ur thought1 ay önce

Drop song 🎵 wey you and Ayo maff sing na 🫣❤️

AJ profil fotoğrafı
AJ1 ay önce

if na fashola period una dey do all these them go pack una gan

Trwice profil fotoğrafı
Trwice1 ay önce

Thunder firey shame,😂

Ekpo profil fotoğrafı
Ekpo1 ay önce

Bro why ur song no long enter 3mins 😑, Omo mr eazi Dey chop ur song o

BIGSAM profil fotoğrafı
BIGSAM1 ay önce

You don frature😂😂

Turnt_10 profil fotoğrafı
Turnt_101 ay önce

Una don traumatize that monkey gan 😹

IRM 〰️ profil fotoğrafı
IRM 〰️1 ay önce

ef, na like this we go dey look you dey go? 😂😂

Sehdhik profil fotoğrafı
Sehdhik1 ay önce

You look tired superdad

Akubę✨💸 🪐 profil fotoğrafı
Akubę✨💸 🪐1 ay önce

This shit art 🖼️

EL.GRANDE profil fotoğrafı
EL.GRANDE1 ay önce

Kai Jesus 🤦🏿💀

Makaveli profil fotoğrafı
Makaveli1 ay önce

This is PREMIUM 💯

Leo profil fotoğrafı
Leo1 ay önce

The girl nearly fly 😂😂

G profil fotoğrafı
G1 ay önce

E don go gather brothers and sisters in madness Good music tho

#RICHIES_BRAND🏆 profil fotoğrafı
#RICHIES_BRAND🏆1 ay önce

ef moon when are droping this jam

Lateef Akangbe | NOCASE profil fotoğrafı
Lateef Akangbe | NOCASE1 ay önce

This one is AfroMadMusic

Edeechris profil fotoğrafı
Edeechris1 ay önce

Express ahh 🔥🔥

CERTIFIED LLONA 🥀 profil fotoğrafı
CERTIFIED LLONA 🥀1 ay önce

Na my craze carry me this far

J J profil fotoğrafı
J J1 ay önce

Afro madness

dh0rray profil fotoğrafı
dh0rray1 ay önce

this nigga lol

Amadi Nwa⚡ profil fotoğrafı
Amadi Nwa⚡1 ay önce

Not be only you deh craze

The Wrong Guy profil fotoğrafı
The Wrong Guy1 ay önce

Mentor looo😂

Jay baby profil fotoğrafı
Jay baby1 ay önce

Expressway 😁🌹

Benzer Videolar