正在加载视频...

视频加载失败

Tiwa savage please nau 🥹🧎🏼‍♂️

1,155,713 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

Olamide 的头像
Olamide1 年前

See Pesin wey portable wan kn@vk, Imagination wan wøvnd portable 😂

Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá 的头像
Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá1 年前

All these beauty are not natural ooo, na money dey make skin glow.

Celebrity Genie 🐐 的头像
Celebrity Genie 🐐1 年前

This woman is just too pretty abeg. My only celeb crush.

LEE🖤, THE AREWA GIRL 的头像
LEE🖤, THE AREWA GIRL1 年前

Later she go go podcast dey say she no know why girls dey toast her😒 Tiwa if it were you won’t you toast you?🥹

Success 的头像
Success1 年前

Later she'll say " I don't know why ladies are after me" 😒😏

BIG OLA😋 的头像
BIG OLA😋1 年前

Why Ruger and Tiwa go drop today 😂 them no get adviser?

AYO🇳🇬🇮🇹🇩🇪🦅❣️ 的头像
AYO🇳🇬🇮🇹🇩🇪🦅❣️1 年前

After she spoil the boy song When it’s time for nudity we go call aunty tiwa abeg

onom€ 的头像
onom€1 年前

@Teeniiola Make she try drop another tape

Jadeismyname 的头像
Jadeismyname1 年前

Madam Tiwa abeg go and nurse your son and stop frolicking on this internet space 😂

Toye benson 的头像
Toye benson1 年前

Vampire blood Dey inside tiwa body… cuz gosh 40 plus and she’s. Looking this pretty… body self gallant haaa🥰🥰🥰🥰

相关视频

Tiwa savage tonight 🥵🥹✨
0:23

Sensitive content

Tiwa savage tonight 🥵🥹✨

Oyindamola🙄

78,641 次观看 • 1 年前

Tiwa Savage ⚔️
0:40

Sensitive content

Tiwa Savage ⚔️

@𝗼𝗻𝗲𝗷𝗼𝗯𝗹𝗲𝘀𝘀𝗯𝗼𝘆

341,218 次观看 • 1 年前