Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Tiwa savage too good bro!😩🔥

1,460,363 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 38

Фото профиля Beri🌚
Beri🌚9 месяцев назад

Your kirikiri roommate vibing to this on his own end:

Фото профиля SKB
SKB9 месяцев назад

you fold keh? you don fok up in my own books 👍🏼

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶9 месяцев назад

Na thunder go faya you and your book

Фото профиля OmolowoAkande🥇
OmolowoAkande🥇9 месяцев назад

Dami Dami Dami 😂 how many times I go u

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶9 месяцев назад

Three times

Фото профиля OmolowoAkande🥇
OmolowoAkande🥇9 месяцев назад

Omo logo 🫡😊

Фото профиля Femi Obaf
Femi Obaf9 месяцев назад

That's why she's a Queen 👸 A legend for life

Фото профиля MOFOLA🌺✨
MOFOLA🌺✨9 месяцев назад

See as you Dey chop lyrics for mouth 😂

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶9 месяцев назад

The song too sweet

Фото профиля B.Verse
B.Verse9 месяцев назад

Dami you don fold just like that 😂

Фото профиля Nnamdi 🦅
Nnamdi 🦅9 месяцев назад

See fear of kirikiri

Фото профиля DunnyVentures/Food curator
DunnyVentures/Food curator9 месяцев назад

The fear of kirikiri is the beginning of wisdom😂😂

Фото профиля Eiza🫠
Eiza🫠9 месяцев назад

I no longer recognize my idolo again 😭😭😂

Фото профиля 𝓜𝓪𝓬𝓱𝓪𝓵𝓪
𝓜𝓪𝓬𝓱𝓪𝓵𝓪9 месяцев назад

Foden 😂😂

Фото профиля 𝔻𝕒𝕟.
𝔻𝕒𝕟.9 месяцев назад

werey 😂

Фото профиля YOUR UNCLE FROM THE VILLAGE👹
YOUR UNCLE FROM THE VILLAGE👹9 месяцев назад

You don turn fan by force,folder folden foldeth

Фото профиля Adeshina
Adeshina9 месяцев назад

The fear of Kirikiri is the beginning of stanning some you dey bully

Фото профиля Millennial Marketer 📣
Millennial Marketer 📣9 месяцев назад

No worry, DJ dey Kirikiri, dey organise your playlist small small. Make I share you link?

Фото профиля JAGA 🪔
JAGA 🪔9 месяцев назад

@ufwmiry She no go ft forgive you until you beg am like this 😂😂

Фото профиля Damilola🌺
Damilola🌺9 месяцев назад

😂😂bad guy

Фото профиля BAMIDELE🕊
BAMIDELE🕊9 месяцев назад

I dey come collect the Key sha

Фото профиля Timii✨
Timii✨9 месяцев назад

Lmao You too sharp 😂😂

Фото профиля EMA
EMA9 месяцев назад

@owolatunbi_ you sha no fit escape that watery beans 😹

Фото профиля Jaynett🦋
Jaynett🦋9 месяцев назад

Na see finish dey cause this kind video 😂😂😂😂

Фото профиля Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá
Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá9 месяцев назад

You sha dey milk this thing

Фото профиля Emmzy💙
Emmzy💙9 месяцев назад

You no go fold ke 🤣😭😭🤣

Фото профиля Uzor Udochukwu
Uzor Udochukwu9 месяцев назад

Baba you go still do jail 😂

Фото профиля KEMA💜🖤
KEMA💜🖤9 месяцев назад

you go farm this Tiwa matter till you spoil the soil 😂

Фото профиля YSL Papi🖤🌱
YSL Papi🖤🌱9 месяцев назад

Phil foden you too useless 🤣🤣🤣

Фото профиля devi
devi9 месяцев назад

You're not funny you're ugly and sick

Фото профиля but wtf?
but wtf?9 месяцев назад

I know what you are

Фото профиля 𝚻𝒀
𝚻𝒀9 месяцев назад

small threat you turn fan boy

Фото профиля Sparkooo🦅🦀
Sparkooo🦅🦀9 месяцев назад

This you 🤦

Фото профиля IamJP 🪖
IamJP 🪖9 месяцев назад

Omooo dami you don fall my hands aswer💔🤕🤦‍♂️ Banger boy like you suppose dey fear kirikiri prison?!?

Фото профиля Millennial Marketer 📣
Millennial Marketer 📣9 месяцев назад

Dami Foreign jamming Tiwa Savage album inside Kirikiri:

Фото профиля Omo Ure
Omo Ure9 месяцев назад

Cash out jor 😂👏

Фото профиля YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO
YARLOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO9 месяцев назад

Why you FOLD??

Фото профиля T!🎀
T!🎀9 месяцев назад

You’re so obsessed with her atp😂

Похожие видео