Loading video...
Video Failed to Load
🚨TML VIBEZ NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
34 Comments

Make una feel my unreleased sef how’s this sounding guys 😎🙏❤️❤️

Tml, forget all these singles and ep wey you Dey drop. Cook and drop better album wey go carry you trabaye to a wider and bigger audience. And prolly sign a major deal, all these one wey dapper just Dey milk una no be am o.

@ololade63 Sounding good as usual 🔥🔥😳

This guy sabi jor 🔥🔥

While we’re here, check this my amazing pencil work

Omo, this song go too cry on repeat after I don smoke wetin nor good and chop oil beans mixed with better fry fish oh lord 🙏🏾🔁 😤💨

Oya make una use this one hold body me self no small

Ode pada 🔥

I can still see Professor influence in you and that's actually good keep it up 👍🦀

Kuku enter church boboyii

I just love this boy as a person !!

This guy is extremely talented The way he flaunts his hair always dey amaze me

ZAMORRA THE OUTCAST OUT NOW!

Gbeds

TML VIBEZ is the truth.

Sabi boy 🔥

@Tml_vibez when you Dey drop am?

jesus, how did i miss this🤯 @ab1olarr

Sounds good

Good Music

Nah banger already

Good🔥

timi good die

@Tml_vibez I’m so sorry to say this, but you look so Mohbad please don’t let the off your light 🙏🥺

@mayor_ibm go dey one corner dey laugh am

Over sabi

Who doesn't have much lyrics should get solid words

Check out my brother freestyle 🔥

Drop am omo werey !! @Tml_vibez

Pawon boy ⚡️⚡️⚡️⚡️⚡️

2 sabi

Cant wait

Too good

Always giving us the best.






