Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

🚨TML VIBEZ NEW SNIPPET Hows it Sounding ??

120,850 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Hormorboy
Hormorboyvor 1 Jahr

Make una feel my unreleased sef how’s this sounding guys 😎🙏❤️❤️

Profilbild von Erioluwa🕊
Erioluwa🕊vor 1 Jahr

Tml, forget all these singles and ep wey you Dey drop. Cook and drop better album wey go carry you trabaye to a wider and bigger audience. And prolly sign a major deal, all these one wey dapper just Dey milk una no be am o.

Profilbild von Olamide
Olamidevor 1 Jahr

@ololade63 Sounding good as usual 🔥🔥😳

Profilbild von homebody ♌️
homebody ♌️vor 1 Jahr

This guy sabi jor 🔥🔥

Profilbild von Ngbede Nobleman Arts
Ngbede Nobleman Artsvor 1 Jahr

While we’re here, check this my amazing pencil work

Profilbild von TOSKI CLA 🤬▶️ 🎶
TOSKI CLA 🤬▶️ 🎶vor 1 Jahr

Omo, this song go too cry on repeat after I don smoke wetin nor good and chop oil beans mixed with better fry fish oh lord 🙏🏾🔁 😤💨

Profilbild von Ade Silver
Ade Silvervor 1 Jahr

Oya make una use this one hold body me self no small

Profilbild von Neyomoore
Neyomoorevor 1 Jahr

Ode pada 🔥

Profilbild von 🕷️
🕷️vor 1 Jahr

I can still see Professor influence in you and that's actually good keep it up 👍🦀

Profilbild von Muyeez🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🎨
Muyeez🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🎨vor 1 Jahr

Kuku enter church boboyii

Profilbild von Terrible bush cat🐈‍⬛
Terrible bush cat🐈‍⬛vor 1 Jahr

I just love this boy as a person !!

Profilbild von BIG TURKS🦃
BIG TURKS🦃vor 1 Jahr

This guy is extremely talented The way he flaunts his hair always dey amaze me

Profilbild von Zamo Army!
Zamo Army!vor 1 Jahr

ZAMORRA THE OUTCAST OUT NOW!

Profilbild von 𝐎𝐋𝐀𝐅𝐑𝐄𝐒𝐇__
𝐎𝐋𝐀𝐅𝐑𝐄𝐒𝐇__vor 1 Jahr

Gbeds

Profilbild von #AGROPHOENIX
#AGROPHOENIXvor 1 Jahr

TML VIBEZ is the truth.

Profilbild von Ares🗡️🩸
Ares🗡️🩸vor 1 Jahr

Sabi boy 🔥

Profilbild von homebody ♌️
homebody ♌️vor 1 Jahr

@Tml_vibez when you Dey drop am?

Profilbild von astro☆
astro☆vor 1 Jahr

jesus, how did i miss this🤯 @ab1olarr

Profilbild von 𝑆𝓸𝓾𝓵𝓳𝓪𝔂_01💎
𝑆𝓸𝓾𝓵𝓳𝓪𝔂_01💎vor 1 Jahr

Sounds good

Profilbild von Dreezy🖤🅿️
Dreezy🖤🅿️vor 1 Jahr

Good Music

Profilbild von BLACKWOLF OF LAGOS 🐺
BLACKWOLF OF LAGOS 🐺vor 1 Jahr

Nah banger already

Profilbild von BIG SHINA🇧🇷🇵🇹✨️👽
BIG SHINA🇧🇷🇵🇹✨️👽vor 1 Jahr

Good🔥

Profilbild von gbolahan
gbolahanvor 1 Jahr

timi good die

Profilbild von 𝔻𝕣𝕖𝕨𝕡𝕠𝕡𝕨𝕣𝕝𝕕 🇺🇸🇳🇬🐻‍❄️
𝔻𝕣𝕖𝕨𝕡𝕠𝕡𝕨𝕣𝕝𝕕 🇺🇸🇳🇬🐻‍❄️vor 1 Jahr

@Tml_vibez I’m so sorry to say this, but you look so Mohbad please don’t let the off your light 🙏🥺

Profilbild von ⭕️mas
⭕️masvor 1 Jahr

@mayor_ibm go dey one corner dey laugh am

Profilbild von OLUWASEUN🦀🎶
OLUWASEUN🦀🎶vor 1 Jahr

Over sabi

Profilbild von Jhonny_Timz
Jhonny_Timzvor 1 Jahr

Who doesn't have much lyrics should get solid words

Profilbild von Łęgęñd ÕŤ
Łęgęñd ÕŤvor 1 Jahr

Check out my brother freestyle 🔥

Profilbild von barcola🐐
barcola🐐vor 1 Jahr

Drop am omo werey !! @Tml_vibez

Profilbild von coco 🫟
coco 🫟vor 1 Jahr

Pawon boy ⚡️⚡️⚡️⚡️⚡️

Profilbild von Sam klassic
Sam klassicvor 1 Jahr

2 sabi

Profilbild von Thorkehl
Thorkehlvor 1 Jahr

Cant wait

Profilbild von Presh
Preshvor 1 Jahr

Too good

Profilbild von شمس الدين🦀
شمس الدين🦀vor 1 Jahr

Always giving us the best.

Ähnliche Videos