Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Today’s training. 💪🏼
151,894 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

You get belle for pussy position ke

I trust Ruth after that training, if she sight fufu, e go vanish like magic.

What a wasted training You will still go back and eat fufu

you’re getting there!

Your stomach is actually bigger than your Ass lol 😢 For real life , you dey chop true true 💔💔

Very soon Ruth go start to sample tea body on this twitter… Waiting patiently to start see this workouts work on your body Bebe…. we need that bikini body Asap

All this for you to get home and swallow hungry man size of fufu

U get say your instructor, stop at this point way you don tire lol Ur waist for don make gbim

See person wey call herself baddie stomach, God abeg 😭😂

An hour after gym you go still pack fufu for front

Try and reduce food, it's one thing to gym regularly and another to eat healthy See your Belle na, for a young lady like you

I don’t think this training is necessary They’re already looking good So why burn fats? Ruth you look good the way you are do not do too much so you don’t lose your body beautiful shape

I know say fufu the beside u

Ruth, you no dey bend well 🙄 If na fufu now u go do am well.

If you're looking to torch some serious calories, you definitely need to meet Cally at that Acme branch! He’s the real deal—intense and relentless. Now, if you're in the mood for something a bit less hardcore, you can count on Dickson standing nearby. He’ll keep you motivated without going as hard as Callistus does. Choose your workout partner wisely Ruth

You should do less weight and abs workout it would help more

That means no fufu today ?

Lol 😂

After all these suffer you’ll still go back home and eat fufu.. nawa o

K

this your belle,mehn!

See ur belle Ruth 😄

I can't wait to see look like Sophia.

Two Step verification stomach 😭

Just imagine say nah bag of Akpu bayle Bayle you for lift am reach sky.

Weytin ruth dey do for my eye self 😂

If you like gym don dey gym 😂

Ruth nah 2pack you get ooo I happy say you don take gym serious

I think I see some frabs from afar

Okayyyyyyy

At the training yesterday 😂😂😂😂 The belle is still there

Upper body
