Loading video...
Video Failed to Load
Too real😂😭
84,480 views • 27 days ago •via X (Twitter)
12 Comments

TalkFootball by T27 days ago
You go blame them? Them don escape bad governance na

Wilson Akosua Azibasameesaminaman27 days ago
It was not really like during the 1960s where you wake up to celebrations being done. Students parading It's just like a normal day now

Semi god.27 days ago
Very relatable 🤣

Taiwo FT27 days ago
No be lie 😂😂

Prince 👑 Ademola Salami (Ẹnílọlóbọ̀)27 days ago
People for away dey celebrate, we dey we dey Naija no celebrate SHINGBAIN.

swot¡27 days ago
accurate asf. 😭😂

ADENUGBA OLAKITAN ✝️27 days ago
We wey Dey home base nothing concern us Walai

Matthew Oyerinde27 days ago
Me wey I Dey knack since.

Delcan27 days ago
So accurate 🤣🤣😂 Nigerians living in Nigeria are extremely exhausted we no get time but to relax

REAL 🟡27 days ago
0

Vibeboi27 days ago
I just dey wake up self 😂😂

That kind girl27 days ago
They even wear anko con dey open teeth
