Loading video...
Video Failed to Load
Why is this too relatable?๐ญ๐ญ
119,399 views โข 2 years ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

Like this post if you also donโt understand whatโs going on

God abeg Make she de breathe oo Ewon na prison

Lol come to my house Come to my house, You don Dey fear ๐๐๐๐๐๐

You no be man give am wetin she want nau hahaha ๐ ๐

I'm kinda lost for words right now...Hahahahaa ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Because it's relatable

Must she inform them before coming to see u๐

Very relatable ๐

Why the guy go dey bleach ๐คฎ๐น

Hahahahaa ๐คฃ๐คฃ๐คฃHahahahaa ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

No sleeping ooh One almost implicate me that time Thank God for my life๐๐

Ewon na prison ๐๐๐

I been think say na only me

I remember the first time with my ex I touch her till day break I needed to be sure cos Omo jail term go long gon ๐

I no won hear say one thing one thing happen ooo .... akoba adaba olohun Majeโari ni oooo

preek no go even raise

I deY run this shit a times ๐๐๐

Dey play ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You no go check keh ๐ญ๐ญ๐ญ

??

Omo ๐๐

Even the song sef dey sound like " 10 days in prison, 5 days in prison , wa pe ni prison " ๐ญ๐๐๐

U no go check Wetin

It's tricky right

$shc can relate

Time wey u suppose Dey knack U Dey waste ham Omo

Omo my babe came to my side the other day and she wasnโt feeling too well, Omo I just dey pray may she say she wan go home I no want trouble

Only legend we understand

This was me yesterday ๐๐๐

@LekizDesign Relatable ๐๐

Idgi.๐ซค

Thatโs me ๐ Mehn am always checking Biko ๐
Related Videos
Sensitive content
maybe powerwashing is kind of relatable๐ญ๐ญ๐ญ
Yumprincess ๐๐ Vtuber & VA
12,712 views โข 1 year ago
