Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Too real😂😭
84,480 görüntüleme • 25 gün önce •via X (Twitter)
12 Yorum

TalkFootball by T25 gün önce
You go blame them? Them don escape bad governance na

Wilson Akosua Azibasameesaminaman25 gün önce
It was not really like during the 1960s where you wake up to celebrations being done. Students parading It's just like a normal day now

Semi god.25 gün önce
Very relatable 🤣

Taiwo FT25 gün önce
No be lie 😂😂

Prince 👑 Ademola Salami (Ẹnílọlóbọ̀)25 gün önce
People for away dey celebrate, we dey we dey Naija no celebrate SHINGBAIN.

swot¡25 gün önce
accurate asf. 😭😂

ADENUGBA OLAKITAN ✝️25 gün önce
We wey Dey home base nothing concern us Walai

Matthew Oyerinde25 gün önce
Me wey I Dey knack since.

Delcan25 gün önce
So accurate 🤣🤣😂 Nigerians living in Nigeria are extremely exhausted we no get time but to relax

REAL 🟡25 gün önce
0

Vibeboi25 gün önce
I just dey wake up self 😂😂

That kind girl25 gün önce
They even wear anko con dey open teeth
