Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Trench boy is the master of relatable content🫡😂
9 Kommentare

queenlizzievor 1 Jahr
Abeg way the guy, way talk say babe dey make he no bring him babe come . At least he for dey assist am lowkey 😂

Naija first son🥇🇳🇬vor 1 Jahr
He and Gilmore are the king of relatable contents.

wonderboy you again???vor 1 Jahr
lol you don’t take your babe to this kinda parties, you only put in place of you possibly coming to pick her up after if non of the babes there go home or the hotel with you 😭

queenlizzievor 1 Jahr
The gal sef really take am cool with am, no be all babe get this kind composure

WEE 3NY3vor 1 Jahr
I call my dad horny some time 😂😂😂😂😂

Olusegun Adewole Samson Ifeanyichukwuvor 1 Jahr
😂😂😂 waere say ‘I call my dad honey sometimes’ I don die😭

Irewolede 🌺vor 1 Jahr
😅finding it difficult to laugh.. Cause no boyfriend will talk to me like that . Na ment?

Riley 🌷vor 1 Jahr
E too sabi mehn

SMMTVvor 1 Jahr
Na here dem take dey miss Akay
