Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Trench Boy the House Keeper 😂😂😂
61,804 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

I think say Naa the werey house keeper get house at the beginning 🤣,

I know people like this exist but I’m yet to meet one 😂

Even as na skit this thing still vex me oo. No try am again oo Trench boy, that tournament own vex me pass💔😂

This thing has happened to me before. I had to call the agent

As dem pack their sef enter like this ...e too real 😭

Trench boy Dey muzz me 😂😂

Werey dey enjoy the ambiance of the house 😂😂😂

This guy too funny😂

This guy he’s goated

which kind person be this😂😂

@Timon808 Nah abati sabi this kind content pass 😂

This guy really funny

See as the werey jack pad 😂😂😂 On top apartment wey I pay for? 😂😂😂

This guy is too hilarious 😆

Trench boy too funny 😂

This guy no real😂

@grok how much for this apartment in Lagos for a day?

This guy no well

Na my tournament be this too real 😂😂😂😂

this boy and Yakubu who craze pass I no know 😆

Senior House keeper 😂😂

Abeg who know that movie the guy put, that one way kolosho dey in?

You sef Why you wan play him game

@grok what song is playing in the background

That tournament thing dae pain person o😂

😂😂😂

This guy ehhn 🤣🤣

He no wan go 🤣

LUXURY 2 BEDROOM AT IKEJA GRA .. let me be your apartment plug

And them go start to miss am immediately him take off.. him really give them problems oh 🤣 🤣

😂🤣😂 This one na terrorist

They will do refund e go be like film

Nah that tournament dey pain am😂

Please what song is playing in the background

@grok what the title the song playing in intro of this video
