正在加载视频...

视频加载失败

Trending video that has got everyone talking

102,727 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

Johnmighty 的头像
Johnmighty3 个月前

Their mama dey use dem cash out 😂 and she dey hold her laugh too😂

SHARP•SPIRIT 的头像
SHARP•SPIRIT3 个月前

My problem is those innocent kids being recruited into TikTok tasty traps clips at this early stage. What will become of them as they age? 👀😒

SILVERGOLD COMPUTECH 的头像
SILVERGOLD COMPUTECH3 个月前

Na like this witchcraft dey start oo... Wetin be this?

Irechukwu Clinton Uchechi 的头像
Irechukwu Clinton Uchechi3 个月前

All this her pikin she suppose use them go do sacrifice 😏 Daughter of jezebels

Benjamin Nnamdi 的头像
Benjamin Nnamdi3 个月前

This isn’t amazing people,it’s just another live farming gifts while kids are in the background for engagement. Calling it ‘baddies’ with children present is pure cringe. Stop using kids as props for views😭😭

Linda 的头像
Linda3 个月前

Nothing wey you wan tell me They don rehearse am 🤣

SHINE ⭐️⭐️ 的头像
SHINE ⭐️⭐️3 个月前

Do we have child protective service in Nigeria?

Bishop of soles 的头像
Bishop of soles3 个月前

Enrolling younger girls into this online lunacy is something else, really. This two girls at the back are really too young to be take unto social media and begin to mess up like this. Where's their mother and father even?? Omo ehn.

AnderDgreat 的头像
AnderDgreat3 个月前

Hmm this mata go long

Meeday 的头像
Meeday3 个月前

Everyone is just creative this period😂 anything legal that brings money o

heaven angel 的头像
heaven angel3 个月前

@Bigreezzz Kaiii what's the meaning of all this naaaaaa Una go just dey confused us here

Mr Vincent 的头像
Mr Vincent3 个月前

Make I carry chair for people wey wan read comment

BAYE 01🤍🕊 的头像
BAYE 01🤍🕊3 个月前

Tinubu just Dey unveil hidden talents Dey go 😂

Cody 的头像
Cody3 个月前

Nothing wey single mothers no go use their pikin do 😂😂😂 Well, pikin must chop. anything for the hustle as far as say no be olosho ....

Dr. CALEB 的头像
Dr. CALEB3 个月前

This is a weak effort Olodo uprising never even start Gehgeh has rushed to marry before Peller and Jarvis Peller would turn marriage advisor soon Ignorant influencers all over Nigeria's trash about to really explode Truly, there was a country Kumamoto #NGAMWI Dortmund #BBNaija

Dia6lo 的头像
Dia6lo3 个月前

Chaiii, Desmond Elliot must not become local government chairman ever again

Izzyace_. 的头像
Izzyace_.3 个月前

Make my sister send her pikin come for holiday abeg😂😂

Rasaq Damilare (LLONA BOY) 的头像
Rasaq Damilare (LLONA BOY)3 个月前

Those girls hustling for there next seasons school fees

Segun Sense 的头像
Segun Sense3 个月前

Both of them still Dey there mama belle way there papa don Run 😁you con talk say make them come TikTok to say clock it. way bills and hungry won blind there my mama eyes

El Believe 💯 的头像
El Believe 💯3 个月前

How did she train those kids to do this effortlessly. 😳 though she’s ruining their life for exposing them to social media at this age though.

HORLARB🤾🏻 的头像
HORLARB🤾🏻3 个月前

Baddies won’t let us rest😅😅

QueenSunday 的头像
QueenSunday3 个月前

I wouldn’t want my daughters doing that 😁

Choppy 的头像
Choppy3 个月前

This days pikin dey follow make money oo😂😂 But the children has beautiful voices

Derrick🏴🔱⚜️ 的头像
Derrick🏴🔱⚜️3 个月前

Children wey suppose dey learn words & opposites and multiplication tables nae she dey use do all the rubbish 🙄🥱

ncjuniorart 的头像
ncjuniorart3 个月前

What is tiktok turning into 😂

$ultan 的头像
$ultan3 个月前

I'm ashamed i can't watch it finish

Aboki FC 的头像
Aboki FC3 个月前

This unlocked a new kind of feeling in me, I feel so strange. Wetin be this

Denver 的头像
Denver3 个月前

And this term holiday go long gan She go don became billionaire before those pinkin resume school Cashout time for big aunty clockit

Jahbreez 的头像
Jahbreez3 个月前

Mama dey use the kids as content and still dey try hold her laugh 😂 This is pure 2026 hustle — gifts dey enter, vibes dey full 🔥

Krystal77 的头像
Krystal773 个月前

Mama allow kids to be kids okay. Who are the people in TikTok, cuz here in X you ain’t getting no gift 🎁 you get scolding… clock it👌

Bald Mbeumo 的头像
Bald Mbeumo3 个月前

OLODO UPRISING! 😅

OLAJUMOKEMI 的头像
OLAJUMOKEMI3 个月前

This is bad, she should leave the kids out of that rubbish. They are too young for this nonsense

andy mache 的头像
andy mache3 个月前

Make una no leave her una dey craze place where money full mama dey do dey go Abeg 😂😂😂😂

'Alaska' The informant 的头像
'Alaska' The informant3 个月前

shared a clip from a TikTok live stream featuring a woman with vibrant red hair hosting while young girls smile, wave, and move energetically in the background.

John Ibrahim Adaviruku ACA 的头像
John Ibrahim Adaviruku ACA3 个月前

What are they talking about?

相关视频