Loading video...
Video Failed to Load
Trinity warns Portable. What's going on?
383,182 views • 2 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

Glorious💥2 years ago
Imagine say portable get money pass everybody omo nobody go breathe for this country

Big Favorite 🖤2 years ago
Make this guy go sit down for toilet Abeg

OLA!2 years ago
Na people wey release this one from agodi pr!son I blame 😂

R E C2 years ago
Now i understand what Olamide meant when he said "Many many weyrey wa le"..

General2 years ago
Last hope 💔😅😅

FOOTBALL BANTER2 years ago
Wahala too much for this country to dey bring all this una personal thing come, OYO

Jerry Durojaiye2 years ago
An ex convict just trying to stay relevant, portable should respect this one…

Omo Aje2 years ago
Werey they catch cruise on top matter way they hot 🥴😂😂😂

Emmanuel K Ocheme2 years ago
This one wan trend ni jare ...why him no knack his head for the wall.. nonsense!😏

i am water💦💦💦💦💧💧💧2 years ago
Na hustle this 1 dey hustle jare
Related Videos
0:26
Sensitive content
what's going on??
derekth
267,869 views • 3 years ago
