正在加载视频...
视频加载失败
What's Portable doing? 🤣😭
141,241 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
27 条评论

Until important fight start , the werey go say dem cheat ham 😂

PORTABLE problem is not boxing technique but ENDURANCE..... They should be making him jog at least 3-5km twice daily with sand filled back pack. He needs core strenght not this wild swinging of hands.

it’s crazy how portable built a new niche with this boxing career 😂

this guy too wise ehn... Baba no gree comot that trenches ooo... Baba no wan spend for island maintenance 😂😂... e no fit dey spend pass 30k a day for that sango and na him bar money be that meanwhile he dey collect royalties in dollars OT choke

He don tire na werey he Dey use push am 😂😂

Ohun ko letter siya

His trainers are not helping him. They make him feel untop of the world when he can’t throw a clean jab

Looks like portable took a nap and forgot what it was supposed to do. 😆

You dey walk through invisible storms.

That's why Caterefe won him.

Anything he feels like doing 🤣🤣

Na school 3 be this!! Omo I miss Sango!!

😂😂Baba go soon find one celebrity trouble again and call for fight.

You don cry enough to know say crying no dey solve everything.

I swear even madness dey fear Portable crazy 🤣😉🤣🤣

😃😂🤣

God pls preserve this guy to always be on social media. Amen if u are filling sad u will laugh tire when I see him doing his thing online.

Portable is the only celebrity that always give Sango Ota a PR

Lol

Dem go still fold am

Shey this guy won’t kill his trainer

Na boxer now music don finish for him mouth like this😂💔

But them said money stop n0ns£ns£.🥺🥱

Baba doing wenti come hin mind

Omo he's fighting 😂😂

Last last he go chop beating nonii😂😂😂

He just dey prepare blow for everybody
