Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Trust no one 😂😂 #lakaka
31 Kommentare

I love content whereby you can't predict the ending, like this one 😂👏

See as I calm watch to the end coz ino say that beautiful dwarf go surely collect 😂😁

Run away you no hear 🙉 now everywhere don fees Blur 🥹

Femi 😂😭

Bro, you finish work for this one 💯✅😂😂

Guy you finish work..i don die 😅😅😅

Brooooooooo I missed the prediction sha 😂❤️❤️

My guys wan over take advantage of awoof

Lakaka you're the GOAT of skit

Him eyes first blur 🤣

You did well on this.. Great work brother keep it up

Omo de last part 😂😂😂🤣🤣🤣

Femi no trust am again oo😂😂

Hin eyes first blurry

U nor go comot food for my mouth because of name o

Baba eye first blur when he see femi 😂😂

You wey I never see for how many days now😂😂😂

If you predict the ending make I die

Everywhere go first blur 😂😂😂

Honestly haha 🤣

everywhere first wetin

🤣🤣

😂💀

With Femi, everything is settled

Femi😂

you good 😂😂😂😂

Man you are on fire

Nice skit

Femi 😂

😂😅😂😂

😂😂😂
