Loading video...
Video Failed to Load
Trust issues ๐๐ Lakaka and Zobo
136,363 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

Mozkoh na my all-time comedy skit fav ๐๐

2 mad men, I never finish the skit but I wan laff die

A lot no go understand this but this the best have seen today

E sure me say mozkoh go use cutlass cut lass him ๐๐๐

This guy carry full street enter comedy ๐๐ โYou Dey work, you work pass workaholic?โ ๐๐

@SoulOnFire_0 E say na based on track records ๐ we no fit work ..โsuccess โ yet e still achieve e kappa to prove point

Zobo. Your body just calm as you see person wey pass you. Well, run for your life oo, the trust issues is too much.๐

Zobo no dey disappoint ๐๐

You work pass workaholic ๐

Lol ๐, una three dey mad ahswrr

Two idiot meet, I swear I don laugh tire ๐๐๐

You de prove yourself to Mozkoh ๐ Make Mozkoh prove himself to you too? ๐

Why zobo go be Man U fan? ๐ญ

They trust each other too much to believe each other

Israel and Palestine trying to work together.

I de prove myself to you nah ๐

Everywhere rough brotheeeerr archive watin U fit archive at a moment o

Who thief pass erekere or zobo๐

Which kind skit be this๐๐

Omo the story weh them tell hear E long this street work full of trust issues E nor get how E won be

๐คฃ๐คฃ๐คฃna the threatening wey make am give him back him phone na him dey make me laugh ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Middle men too many for the job ๐น๐น๐น

Funniest skit Iโve seen lately, that cultist bros na legend 100%

Zobo is going advance. Who got this idea?

End to end encryption

I know say this combo no fit work from the beginning. ๐คฃ๐๐คฃ๐๐คฃ

See as you the embarrass your self. ๐คฃ

Mozkoh always for you โฅ๏ธ Wait o, that white building mad gร n

Bobo and talkless be the shameless people who i know

This was very interesting to watch ๐

Base on track record ๐๐๐

Work is done already

This two na better fit ๐๐๐

๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ
