Loading video...
Video Failed to Load
Trust no one 😂
119,972 views • 12 days ago •via X (Twitter)
33 Comments

Person close eye una commot kidney 😂😂

😂😂😂😂😂

Baba Ibeji my ass I’m done 🙂↔️😂😂😂

Is peace always the solution 😂

I saw what you did there, Baba Ibeji my Ass, I am done ✅

No go close eyes o 😂

Make I no even lie, at this point; you deserve anything wey your eyes dey see for that compound. Baba Beji and Peace can’t be in the same sentence.

How comes I just dey come across Baba Beji video for the first time in X 😱😳

This life no one is a true friend

I tell una say this thing no go work 😂😂😂😂😂😂 even me self I no trust you, person go close eyes now una go comot kidney 😂😂😂. This guy is from different planet 😂😂😂

Baba ibeji sick for the first time

😄😄😄 but the message is clear and sensible, by the way I am here for those looking for job opportunities just Dm me

These guy na werey😭😅🙄

this guy 😂😂😂😂😂

This guy Dey always vexxxx

Am done

Karma 😂😂😂😂

Hospital don cast for kidney business

Hairline 😂🤣🤣🤣

Na God save you You for ear am

You frown like this on top sick bed ? 🤣 Smile na

🤣🤣🤣

Baba ibeji ehn😭😹😹

😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

That kidney part touch me damburuba 😂

Baba beji no want hear anything oh 🤣

Were end am for kidney 😂😂😂😂😂😂😂

😀😂😂

Doctor dey ask if na sickness

😅😅😅😅

Which kind hospital be this 😂😂😂

Me too nah Cardin I trust..




