正在加载视频...
视频加载失败
Tunde Perry vs Gehgeh 😭💔
243,691 次观看 • 2 天前 •via X (Twitter)
32 条评论

I too love you Tunde Perry 😅❤️

You Dey reply gehgeh. Person way fit argue say portable sing pass Chris brown.

But why una dey take gehgeh serious?

I love this word no be every settings no go involve you know your settings

Even Davido collect stray bullet from gheghe🤣🤣🤣🤣🤣

Two grown ass men😹😹

Dem dey talk billionaire you dey mention Bella murder, young john🤣🤣

Geh geh wey be content creator 😂😂😂

Geh geh don high no mind him

Panji to your post 😂 Perry dn tey

Agbero vs professor

Gehgeh was exempted from the tight settings 🥵

Egbo agba perry!! Datiemo

Egungun sef nah multi billionaire

Geh geh , no know lagos at alll 😂😂.. worry champion

Soso weey Dey spend $100 notes that day sef dey there nah Gehgeh just wan farm no mind ham 😂

If u ain’t making noise about your money, Nigerians won’t believe you have the stash. Weird people lmao

Gehgeh is funny. Is Gehgeh not a content creator if Zlatan invited him to his wedding? They no invite you no mean say make you bad mouth their wedding. The accusation that billionaires didn't attend his wedding doesn't carry weight, and he talked from being pained

I just love Tunde Perry😂❤️

This one just Dey call road side billionaires 🤣

Egbon go explain I trust am pa😭😂😂

Is Bella's a billionaire pls

That 606 plenty pa

Bitter truth. E dey Jonze

I actually fall for his tone 🤣🤣🤣😊

This one go long

Weytin deh cause this matter likdis Abi nah matta set dem up

porkiyor nah billionaire 😂😂

Billionaire dollar gehgeh mean

This guy just take ghe ghe talk serious😂💔

No be lie!!!!

God go help them
