Loading video...
Video Failed to Load
Wait ! Tunde Perry don get female version ?😭💔😂
39,750 views • 10 months ago •via X (Twitter)
33 Comments

Me rushing to come watch her

She come sabi pass Tunde Perry himself

Tunde La Perry 😂

😂😂

Ah 😂

The lady sabi 🤣

Make Tunde come dey learn from her o

See as her mouth sweet, but why is she running 🤣

Wtf😂😅

😹😹😹😹

This one ya-weyrey gan 🤣😂

Oriserese 😂😂

Abi nah she get the lamba ni 😂

Nothing wey no get different version for this country

Hmmmmm 🤔

Na portable companion 😆 Nothing person wan tell me

😂😅

Educated Tunde Perry

The resemblance too much

Wetin we no go see.

Haaaa wow

Wetin be this 😅 Tunde perry female version 😂

Six must show 🤣

She off me🤣🤣

Make she create her own lamba ..some gibberish words here and there then she’s good to go!

See fine girl na

she really try tho

😂

God dey create o

😂😂😂😂😂

Who Sabi Her Handle?

Omo I just dey laugh as i dey watch this video

Werey lo poju ninu yin 😂 😂
