Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
tutorial on how to make it in Lagoslife 😛 dont mind my microphone.
248,145 просмотров • 27 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 39

Dem don bust me 😂😂

as how 😭😭

raise ur Charisma to level 3 and Coding to level 5 and then pitch your startup at CC hub

they’ve fixed it btw

delete pls all of us cannot be rich let them suffer😡

u wicked o 🤣🤣🤣

delete must eveybody make it?😭😭😭

😂😂 everyone already knows bro, i just made it easier

only coding is increasing tho not charisma

you needed both

nerfed 😂😂

I go stick to my Lagos bet

Only 6m? Bro go and sit down

the point was you can keep doing it as much as u wanted, i got 35m from it before i stopped

Thank youu Make CChub open make I go hustle 😂😂

Cchub una na ATM be the update

@kaiusishim Talk me through it.👍🏽

@4realzTaiwo

You see this aishat that is on that stand I think she is a cheat

cod mic type shit

Omo charisma no increase ooo

Pesin go dey trek, fitness dey increase....God abeggggg😭😭😭

You don cast update 😑

So even in games. U need person to make am in Lagos 😂

Omo I dey jail like this ..make una bail me, give me second chance 🙏🏾🙇🏾♀️😔

When I come out of jail I go try am

I don trek tarya. As area boys Dey hold me I go use talk commot

to increase charisma hard o

@KuyeAyomide9

@iamcarlydice

No be everybody suppose make am !!!

Dem don close tonight na me dem go first see tomorrow morning

Just seeing this now 🤣😭

We’d meet at Quilox tonight

How i fit get charisma

@ayoothagreat

We the lapo’s unko?

Good stuff

I’ve been trying to play on my pc I keep getting no network :(
