Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Twitter boys dey collect for one side.😂😂😂
207,262 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

@philipdelalii Ibe true, dem fuu pass.. TikTok get educational stuffs than 𝕩

Dandale!!!🔥😂😂😂😂😂😂😂😂😂

@kiddBYK What be ein handle ?

Those calling him jon boy, Dandale has a message for u.🤣

I agree with him, twitter Bois dey hide from their dp 😂😂😂

Twitter guys dey see demma body too much

You people should leave this one for me, I will let him regret like Combos man

Kurasiniii aa wanya aburokyire akc😂😂😂, no be this guy one woman curssse am?😂

I fully support him 💯. About 70% of the boys on Twitter lack basic manners and act like they rule the place. They insult women who have no children and make unnecessary attacks on people without knowing the facts, all because they want engagement for their foolish posts.

I personally dont like tik tok but that perception is very very childish. So lame and baseless

And he’s not lying 😂 X boys can’t stand his banter

He say them go insult you make you forget your twitter logins 🤣🤣🤣🤣🤣

Factors even bloggers go there to pick video and post here he saying the truth

Make he create account er 😂😂

@coo_kyei He get X account ?

Agenda boy wey dey hide ein picture de3 s3 fearooo 😂😂

@pryme_ogee Abi ebe true. Twitter boys Dey fear to put dema photos

TikTok is a whole other universe no try them 🤣🤣

I support this beef with 100 bags of cement 🤣🤣 Agenda boys vs. Tiktok boys

The twitter boys how many get cars sef . This Dandale guy dey pull better car ooo . Twitter boys de3 s3 Banku 😂😂😂

I always say this People wey Dey X figa them get sense but last last mogyimii gyimiii ruff Plenty too no get nothing for their account inside nso Dede Dey sweet them pass🤣🤣😭

He bring ihn face come do the agenda if you be guy man for twitter aaa bring your face meet am boot for boot. Dandele go make you run. Celebs dey fear you gees for here cos they have a reputation to protect. But this guy no be den celebs some oooo 🤣🤣🤣

TikTok made you believe views are power. Twitter is where people with actual power show up. Politicians announce policies here Billionaires move markets here Journalists break stories here. Brands fight for attention here . One tweet can become tomorrow's headline. On TikTok, you chase the algorithm. On Twitter, the algorithm chases conversations. .. ne maame tw3 kraa Know the difference.

I feel this guy😂😂😂😂

He for talk am for Twitter here abi the TT there isn't the right place to send message/warnings to niqqas on X that statement was rubbish bro everybody get choice u choose TT and we choose X what's the problem here..u boys make we no sleep on this we dey wana somewhere no VAR 😈

Abi X boys bi jon if you see them in person you just go wonder 🤣🤣🤣

The nkrasifour for TikTok be 90% because there ebi mostly about coming live and talking, X you for write English and most of them nodey fi write English nor speak ebi fact

“Woyɛ boy na wowɔ accounts Wo tiktok ah woyɛ Jon” “Onyaaye sɔɔmi yei”😆😂 “Mo ɛni nnyɛ din kolaaaa” “Montetɛ kolaaa o” Ein pronunciations all dey give Jon vibes, he spoke 3 languages, Twi Ga and English, all Jon dey inside. Your “R&L no good but you won fight for X, eiii😆😆. I don't support the idea that a guy shouldn't have a tiktok account, that's silly lol, but obviously this guy shouldn't be the one fighting that case, because he will just be a justification of that take. He be Jon pass

@theslimgollo Ah😂

@KOBBYYTAKYI Buh still.. ano dey barb why a guy go go live for TikTok.

Where is the lie X bois de3 some of them be John ruff if not X ah like I don’t even know that ppl still use B Fanky to edit ✍️ their pictures on their profiles eei 😹😹😹 all they know is unnecessary banta nothing else

I will choose TikTok over X anyday, because Twitter boys are weak men, women are controlling them left and right, and TikTok boys are handsome than X boys. I'm a product of TikTok

Na no ho nwin S3 hohorow Sapcw

TikTok be toxic but twitter go humble you 😂😂😂 Most celebs sef dey fear to join X😂

@kwame_mdk
Похожие видео
Sensitive content
Abu Dey deny en woman for outside 😂😂😂😂😂😂😂😂 Awwwww! Boys are not loyal Charley!
Nonfa KING
173,406 просмотров • 9 месяцев назад
