正在加载视频...
视频加载失败
UK babes no real 😭
48,850 次观看 • 9 天前 •via X (Twitter)
22 条评论

Nah the girl mumu jor.... She was supposed to fold her legs behind him so she will be easy to carry

She doesn’t want to be carried

UK girls literally don’t have vibes to give, this wan fit go report say, Asake touch her for inappropriate place self. Then useless gan

Too us3l3ss

Uk babes worst pass naija babes

Omolomo, she no wan use 1 minute fame spoil relationship wey she dey build jeje. Man scarce for UK 🤣

She’s real

Why dem nor sing along

This is cringe walahi

When she knew she doesn’t want to be carried she shouldn’t have gone on stage

When Dave was giving tems space that’s juss their culture lol

Body like Ruth

🔥🔥

God go take that girl

Call him asake

the girl wan be superstar 😭😭

see as she spoil vibe

Hahahahahah 🤣🤣🤣🤣 zero levels

She doesn’t understand the doings😂

Agenda Ghana girl

Why😭

At all
相关视频
Sensitive content
Nigerian babes though, once them no fit whine you. Them go want broke shame you 😭😭😂😂
BENUEGIANT 🐐👑
114,641 次观看 • 3 个月前
