Loading video...
Video Failed to Load
UK Babes Update ๐
471,130 views โข 2 years ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

E come be like sey this guy don talk everything. Especially that shift partโฆ How you wan take tรจ 24hr rigorous shift ยฃ100 for one random babe wey you just meet. Something that those slay girls from naija especially too dey stingy. Funny enough, they want the best, nothing like lets go to one local bar or sit out to manage your shikini money. Na why single-pringles plenty, everybody dey kakuโฆ and all those egbon adugbo dey use benz and audi chop dem..๐

๐๐๐ BoBo yi o paro rara.

Se o le San owo shift bayi๐๐๐๐๐

80% fact tho

Naija must always get update anywhere ๐

All this ones think say na everybody dey hear yoruba

I go let one Pakistan barb my hair. I regret am. ๐๐๐๐

He say na โAwon ton lo si show asakeโ literally took me off ๐๐

Shey I fit use this scope for Canada here too @PoojaMedia ?๐

20 poun ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
