Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

UK Babes Update 😃

471,151 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля ØLUSHỌLā🇳🇬🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿
ØLUSHỌLā🇳🇬🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿2 лет назад

E come be like sey this guy don talk everything. Especially that shift part… How you wan take tè 24hr rigorous shift £100 for one random babe wey you just meet. Something that those slay girls from naija especially too dey stingy. Funny enough, they want the best, nothing like lets go to one local bar or sit out to manage your shikini money. Na why single-pringles plenty, everybody dey kaku… and all those egbon adugbo dey use benz and audi chop dem..😅

Фото профиля Olumide
Olumide2 лет назад

😂😂😂 BoBo yi o paro rara.

Фото профиля Oluseyi
Oluseyi2 лет назад

Se o le San owo shift bayi😂😂😂😂😂

Фото профиля Clef the unknown designer
Clef the unknown designer2 лет назад

80% fact tho

Фото профиля itohan🦅
itohan🦅2 лет назад

Naija must always get update anywhere 😂

Фото профиля Mr_Chigo
Mr_Chigo2 лет назад

All this ones think say na everybody dey hear yoruba

Фото профиля Kenny lawal
Kenny lawal2 лет назад

I go let one Pakistan barb my hair. I regret am. 😂😂😂😂

Фото профиля Lumpur
Lumpur2 лет назад

He say na “Awon ton lo si show asake” literally took me off 😂😂

Фото профиля Adedok’s Richard😴🧢🇳🇬🇨🇦
Adedok’s Richard😴🧢🇳🇬🇨🇦2 лет назад

Shey I fit use this scope for Canada here too @PoojaMedia ?😂

Фото профиля Baby Girl 🥰🥰
Baby Girl 🥰🥰2 лет назад

20 poun 🤣🤣🤣🤣

Похожие видео