正在加载视频...
视频加载失败
Una dey talk oo this same Dbanj???
49,691 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
58 条评论

Omohh all these boys and girls wey never reach 5 years wey Dem start to dey use phone just dey spoil things for person This Dbanj verse dey always pami😭

Dbanj, psquare, 2 baba Nobody from that their set get hits reach them

@Ayomide_dml27 Wande wrote some of dbanj’s greatest hits

@Ayomide_dml27 Na so 😂

@Ayomide_dml27 He did doh. Even wande confirmed it in one of his shows. He mentioned the songs he wrote while he was in mo hits. Also when donjazzy and dbanj broke up, the news about Wande and donjazzy written the hits songs came out

@Ayomide_dml27 That’s good

Oya bring 10 koko master hit. Be like you No understand English. Big respect to him oo but Black Diamonds will smoke him in a versus

Drop 20 wande coal I go drop 20 Danj This is one.. I dey wait for you boss

Again Baby hello Bumper 2 Bumper Come my way Iskaba Kiss your hand Monster Private trips So Mi So Super woman Ololufe Ten Ten Tur-key Nla Rotate Who born the maga I don give you 15. Drop 10 Dbanj hits

@boylumy Rotate, Bumper 2 Bumper, Iskaba, Kiss your hand, Baby Hello....those are the hits here D'banj has Fall In love, Oliver Twist, Tongolo, Why Me, Suddenly, Mr. Endowed, Gbono Feli Feli, Scape Goat, Rundown(Fvck you up), Soco, Loke

@boylumy And I put it to you that the only hits here are. Oliver Twist, Mr. Endowed, Gbono feli feli and Fall in love

@boylumy Wetin you dey smoke? 😂 I no even add "Do you like the Koko" ...Una don too whine D'banj sha

@badboychez Them dey mad oo Songs wey Dbanj use win MTV 2007 and BET 2011 because of wande friendship with wizkid, I see many of them dey talk anyhow online, later they go vex if these young artists disrespect wiz lol

Even Wande Coal go pick D’banj😂

I swear

Recency bias…… a whole koko master ? Banga Lee ? Omo die a hero or live long enough to be a villain

Street will always forget. The only time street no dey forget na when you do bad

Are you sure you understand what the tweet meant by "20 vs 20 hits versus"?

Drop wande coal 20 hits lmao I dey wait for you

Drop dbanj own fess..

@boylumy No dey fear for here. Drop Wande Coal’s 20 hits. Make we see whether only Why Me does not kill the entire 20

@Nnanna_ya No mind am 😂 I don drop one he say make i drop the rest but him never even drop one

Na person wey I like pass for my life be this when I dey small

Una get time dey argue wit people who started listening to music due to streaming era and twitter hype 😅😂

I swear

Sesan was the best videographer then man

Heavy competition dey that time sha

E dey pain me sha WC good but pass koko master???

Like dyg!!!!

Omo I no dey argue who better pass for twitter o,dem go just dey ragebait you iswear

Dbanj was the wizkid of his time man

Make mushin to mohits dey deceive them

This was literally the biggest collaboration internationally as at that time

The tweets said in 20v20 hits versus and I can boldly tell you that D’banj doesn’t have 20 hit songs

But what are you people always talking about? What exactly has this video proven now?

These people don whine Dbanj gan sha

@stillGroovyAF our jam that year

MOHITS WAS A PROBLEM 😭😭😭🏆

A big one

Allow 😂😂😂

Never

@Mr_Omotayo28 Mobolowo won… Emi ti jaaaa

@LEIRBAGNIKA Baba aja on passport keh😂😂😂

Bro I'm a huge fan of both but Wande will edge Dbanj in a "20 vs 20"

Koko master Eja nla

Tony Montana Dbanj!!!!!

They plenty

Wande coal na OG o, but him go tear acl🤣🤣🤣🤣🤣

Clearly you no sabi who Wande be.

Top Guy Fr!

That Topss guy no Dey ok

Among 10 wande coal hits, dbanj carried 6 of it.

Baba Aja oluwasnoop 😂😂

See "Naecto C X D'banj Tony Montana"🔥 and thank me later!

Wetin Dey this same dbanj Abi u think say this song na hit back then. Mitcheew Na dbanj be the most talentless among all the OGs

I just Dey look them😂😂

History is speaking for itself

Leave them make dem Dey talk anything wey enter their mouth
