Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Una don cast this update 😂😂
11 Yorum

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 yıl önce
For those asking for the background song in the comments.

RedDeer.Games4 yıl önce
[NINTENDO] Exclusive Now Available ➡️ #AAAclock ➡️ #SwitchOnline #SwitchOLED

฿₳Đ฿₳฿₳ 🪶1 yıl önce
E no dey work something I dey screen record watch on slow mo still nothing

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 yıl önce
Na you no look am well,e dey work

Baddy of Lasu 👑⚡️1 yıl önce
Wey we dey enjoy lowkey 😭😂

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 yıl önce
Chaii make I bloc you,you no tell me update since😭

Holic🫶💙🦜1 yıl önce
The update na rubb!sh watch this cause they are smart tooo the moment the cups go into themselves you will be confused no matter how slow you reply the video you won’t get it

eastside-god㊙️🉐㊗️🈺🈵🈹1 yıl önce
Most of the time if you track the ball well with your eyes you will win it

Uche𝚢𝚢♥️💋1 yıl önce
What's the game please😂

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 yıl önce
E dey sporty😂

GPT🦋🦁1 yıl önce
Update wey I dey chop low key dem even blocked my first account😂
