Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Una good morning o!!!🤣🤣🤣
335,822 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

𝓔𝓫𝓾𝓫𝓮𝓬𝓱𝓾𝓴𝔀𝓾™♻️11 месяцев назад
That one no fit work for person house?? Be like those tenants dey crase

Cross˚11 месяцев назад
Make e no pack first. E go see him load for outside.

united we stand11 месяцев назад
Good morning oga landlord. Supported 😂😂

Muncie11 месяцев назад
Ibu is goated 😂😂😂

0xdynamo⚡️11 месяцев назад
This week go long o

the consigliere11 месяцев назад
That woman na Arsenal fan and the tenant wey no fit talk cos of shame na Man U fan.

Benkingsley Nwashara11 месяцев назад
😭😭 I was thinking about this video

ORITSEYINKA11 месяцев назад
Pésin wey no dey support Chelsea no suppose see house rent from landlords 😅😅🤣

El'chingy 𓃵11 месяцев назад
Good morning Boss 🙌. Them go hear am for your hand this week🤣

Cross˚11 месяцев назад
Bruhhhhh! 🤣🤣
