Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Una good morning o!!!🤣🤣🤣
335,938 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

𝓔𝓫𝓾𝓫𝓮𝓬𝓱𝓾𝓴𝔀𝓾™♻️vor 1 Jahr
That one no fit work for person house?? Be like those tenants dey crase

Cross˚vor 1 Jahr
Make e no pack first. E go see him load for outside.

united we standvor 1 Jahr
Good morning oga landlord. Supported 😂😂

Muncievor 1 Jahr
Ibu is goated 😂😂😂

0xdynamo⚡️vor 1 Jahr
This week go long o

the consiglierevor 1 Jahr
That woman na Arsenal fan and the tenant wey no fit talk cos of shame na Man U fan.

Benkingsley Nwasharavor 1 Jahr
😭😭 I was thinking about this video

ORITSEYINKAvor 1 Jahr
Pésin wey no dey support Chelsea no suppose see house rent from landlords 😅😅🤣

El'chingy 𓃵vor 1 Jahr
Good morning Boss 🙌. Them go hear am for your hand this week🤣

Cross˚vor 1 Jahr
Bruhhhhh! 🤣🤣
