Loading video...
Video Failed to Load
Una good morning o!!!🤣🤣🤣
336,121 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

𝓔𝓫𝓾𝓫𝓮𝓬𝓱𝓾𝓴𝔀𝓾™♻️1 year ago
That one no fit work for person house?? Be like those tenants dey crase

Cross˚1 year ago
Make e no pack first. E go see him load for outside.

united we stand1 year ago
Good morning oga landlord. Supported 😂😂

Muncie1 year ago
Ibu is goated 😂😂😂

0xdynamo⚡️1 year ago
This week go long o

the consigliere1 year ago
That woman na Arsenal fan and the tenant wey no fit talk cos of shame na Man U fan.

Benkingsley Nwashara1 year ago
😭😭 I was thinking about this video

ORITSEYINKA1 year ago
Pésin wey no dey support Chelsea no suppose see house rent from landlords 😅😅🤣

El'chingy 𓃵1 year ago
Good morning Boss 🙌. Them go hear am for your hand this week🤣

Cross˚1 year ago
Bruhhhhh! 🤣🤣
Related Videos
People have evidence 🤣🤣🤣🤣🤣 less repost this , good morning X family
Esther
10,907 views • 6 months ago
