Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Una good morning o!!!🤣🤣🤣
336,042 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

𝓔𝓫𝓾𝓫𝓮𝓬𝓱𝓾𝓴𝔀𝓾™♻️1 год назад
That one no fit work for person house?? Be like those tenants dey crase

Cross˚1 год назад
Make e no pack first. E go see him load for outside.

united we stand1 год назад
Good morning oga landlord. Supported 😂😂

Muncie1 год назад
Ibu is goated 😂😂😂

0xdynamo⚡️1 год назад
This week go long o

the consigliere1 год назад
That woman na Arsenal fan and the tenant wey no fit talk cos of shame na Man U fan.

Benkingsley Nwashara1 год назад
😭😭 I was thinking about this video

ORITSEYINKA1 год назад
Pésin wey no dey support Chelsea no suppose see house rent from landlords 😅😅🤣

El'chingy 𓃵1 год назад
Good morning Boss 🙌. Them go hear am for your hand this week🤣

Cross˚1 год назад
Bruhhhhh! 🤣🤣
