正在加载视频...
视频加载失败
Una good morning o!!!🤣🤣🤣
336,121 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

𝓔𝓫𝓾𝓫𝓮𝓬𝓱𝓾𝓴𝔀𝓾™♻️1 年前
That one no fit work for person house?? Be like those tenants dey crase

Cross˚1 年前
Make e no pack first. E go see him load for outside.

united we stand1 年前
Good morning oga landlord. Supported 😂😂

Muncie1 年前
Ibu is goated 😂😂😂

0xdynamo⚡️1 年前
This week go long o

the consigliere1 年前
That woman na Arsenal fan and the tenant wey no fit talk cos of shame na Man U fan.

Benkingsley Nwashara1 年前
😭😭 I was thinking about this video

ORITSEYINKA1 年前
Pésin wey no dey support Chelsea no suppose see house rent from landlords 😅😅🤣

El'chingy 𓃵1 年前
Good morning Boss 🙌. Them go hear am for your hand this week🤣

Cross˚1 年前
Bruhhhhh! 🤣🤣
