正在加载视频...
视频加载失败
Una sure say Mide Dey follow script at all 😂🤦🏿
99,154 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

Shey this Tosin self dey follow script like this, because wetin be this..The girl sabi act come get bad mouth join 😂

The 3 of them no dey follow script 🤣🤣🤣

Tosin and Sam self no well 😂😂😂

@Alpha_Yom He just returned from the State of Osun 🤣🤣🤣

This aunty get action pass anything for this world

Mide Martins is a born artist with uniqueness.

No matter the level of your intelligence you can't write this kind words/acting for script 😂😂 na personal brilliance

If you know this guy very well, he does too much... He intentionally frustrate Mide and Wumi toriola in movies so that they can be more furious 😃😃

All these ones are mad!!! 😂😂😂

@grok what is the title of this movie using all available search at your disposal.

Three of them na werey 😂😂😂😂

Her mother was a calm actress.....beautiful and calm.....she's a direct opposite in her acting style

Fence😂😂 Abeg make the fence no collapse ooo

He’s bald like Monkey yansh 😂 Yoruba no good oo 😂 Fence keh

Title please

Almost 6 minutes on a scene... Lol...

Tosin self na werey she say so fast 😂😂

Tosin self na werey

@_FluffyFaith_ Say na states🤣🤣🤣

Mide no normal naturally

E fe so mi di Mohbad...teemoney na werey😂

I watch am twice🤣

Mide nah comfirm weyrey for this movie

Sam n te ifa 😂😂

Ni inaki naa, the werey still Dey say YES 😂

Mide’s mouth no good at all😩

Yoruba dramas or movuees never follow any script. Improvising is what they do 😂

Mide na werrey 😭😭😂😂😂

“Oju ogbe mi”😂😂

“Tea Lo Fi Ma Step-down Rice” “Ni Inaki yi na?!”😆🤣

@value_tosin Fence yin bad 😂

I'm pretty sure she's not. She must have summarized and modified the script and then bring it out in a more acceptable way. Because she's just so good. Some persons are actually born actors and actresses. I respect and love you all

justice for agbara road 😭🤣

Spotted Loseyi 🥰

Travel to the state 🤣
相关视频
Sensitive content
This is pure comedy! I no sure say dem follow script at all 😭😂
TENIOLA
347,910 次观看 • 1 年前
