Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See talent wey una dey compare with tuff king🤦🏿💔
14,074 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)
30 Yorum

All of them get the same sound. Both him and Aguero(Respectfully) and co. Tuff came with a totally different sound and that's why he's unique. You can't deny that my G

DIS ONE NA SAME CATEGORY WITH EVADO, HUGO, STAGHEE, FELA DEM.... TUFFKING IS TOTALLY DIFFERENT FRM THESE ENUGU RAPPERS

Kindergarten rhythms 😆 🤣 Tuff is King

Moec talk nonsense abeg , mak he keep dat talent

If you never diss tuffking no motion Twitter people been no know this guy until e talk down on tuffking.. motion pass motion bro 😂😂

Wetin e go cost una to love and support everyone same same, all these comparisons trying to prove one how he’s better than his fellow is it good?

I know you just looking for online engagements well lemme give you one. Your comparison is totally wrong cus this guy and Tuff never do same typa music you can’t compare his style to that fo Tuff, Tuff is very unique you can’t mention any Nigerian artist that does same stye..

Bra We no dey 2012 again

🤣🤣🤣

He sing pass ASSORTED? He sing pass Sym 19? He sing pass Wacomzy? He sing pass Wizboy? HE NO GO EVEN SUPERCEDE THEM As Yahoo boys reduce picki funds, gigs wey dem Dey get for birthday apartment parties drop.

Bro I just tayer I no fit even say anything

Nothing this fool can sing

Apart from chorus this guy no Sabi forget all those talk, I love him but once he go full track am off

You are good but please leave tuff king out this

Moec💢

🔥 this got a little bit of chaos in all the right places

Tuff is better

This song can never cross Enugu lol wack sound just like the multitude there

😂😂

Guy you go cry Taya for X no visibility for your monkey Abi wetin be ein name

I sincerely don’t know this bro but i know Tuff how come??

lol na the guy be this ? This one no fit lace TK I’m sorry

Hahaha..so na the Moec be this? Guy please 🫠

See talent

Them just Dey whine tuff king 😂

Tuff king pass am now

Talent kee u there

Why una like to comparison🤦two of them are from the same state oo,abi una wan cause chaos btw them ..?

Yes He’s really a talent but Tuff is just unique. There’s a difference in there sound. You people are so sentimental.

Auto tune baby
Benzer Videolar
Those of una wey wan date men of God…. Una mind go dey 😭😂💔
Oyindamola🙄
231,177 görüntüleme • 8 ay önce
