Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Una sure say Mr Real still dey with us like this ???😂
10 Kommentare

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤vor 2 Jahren
Make people wey dey around sha check on am cuz this one pass cruise, bro even lick lips for toilet smh 🤦🏾♂️

EMMANIQUEvor 2 Jahren
D3pr3ssion is real bro

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤vor 2 Jahren
@stfuemmanique Sigh

FARUQ🦅❤vor 2 Jahren
Na to enter market remain😂

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤vor 2 Jahren
@AyomideCartel Omo I no even understand again😂

A.K.A🤡vor 2 Jahren
I miss days men use to go to w@r

Emmy⚜️vor 2 Jahren
Hope say market no far from him location?

Nnamdi 🦅vor 2 Jahren
Light skinned men at it again

Theway1714vor 2 Jahren
See his brother response

Africansoftboyvor 2 Jahren
What was he thinking here? 🤔
