Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Una sure say Mr Real still dey with us like this ???😂
Комментарии: 10

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤2 лет назад
Make people wey dey around sha check on am cuz this one pass cruise, bro even lick lips for toilet smh 🤦🏾♂️

EMMANIQUE2 лет назад
D3pr3ssion is real bro

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤2 лет назад
@stfuemmanique Sigh

FARUQ🦅❤2 лет назад
Na to enter market remain😂

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤2 лет назад
@AyomideCartel Omo I no even understand again😂

A.K.A🤡2 лет назад
I miss days men use to go to w@r

Emmy⚜️2 лет назад
Hope say market no far from him location?

Nnamdi 🦅2 лет назад
Light skinned men at it again

Theway17142 лет назад
See his brother response

Africansoftboy2 лет назад
What was he thinking here? 🤔
