Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Una too do 😂😂
227,234 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
44 Yorum

It's only me that can calm him, Oshey Camavinga

Wetin be this 😂

Nah only her nau 😂😂

Crazy part is, we know that this is not acting, we've seen too many boyz move like this.

It’s what is happening

Who be plantain boys? Egede?? 😂😂

Na you talk am 😂

Sometimes e be like say them get wetin d choose things for them, inside their body

Na settings

Abi 😂

The song for that Awesome entrance 😂😂

E fit😂

Waste of data, how is this content funny?

They're the coolest guys sha

Really?

Awesome na werey 😂

omo, God don cure this guy stammering ooo😅

Which guy dey stammer

This is exactly my friend 😁, he too get wahala with him jeep parole. Highest and stubborness

Sometimes naso e be

That entrance is everything

It’s only me that can calm him down 😂😂😂

Neither igbo or Elle cause that movement too slow bro 🤤😂

Which level na

Ọmọ, na the ending hold me, ma fo eti iya eeee

Is that slim girls with big *** can't work or posture normally???

Drugs abuse in human flesh is personified in this case, it is too risky to enter this man's car because the brain is over working

Too accurate.😂😂

@SosaOfTogo It's only drugs that can make someone this slow😭

I can't stop laughing 🤣🤣🤣

Lady on black dey talk like AI

Spot on

😂🤣😂😂😂

@BigdevisVr Sincerely they no get levels at all

Anyhow guys 😂

Awesome!!!! 😂

People too jobless for this country oo

Real No be lie

Baba Don enter 😂😂

You sef dey among

Sadly this is so true

Money obsessed culture; money decides what's moral, hence the bar keeps going lower.

Omo na wa oo

😂😂😭
