Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Basic things wey Messi dey do. See random man here oh. Hidden footage una. 🤦😂💀💔😭
Комментарии: 33

@ChidieckhoEdd Messi dey tight space, you bring person wey dey compound with Ola of lagos kind of space E ti choko sir

The man government still hide this one?

lol 😂

Enjoy

Make the random man go win World Cup nah 😂

U for show me your own goat own My see

I agree show us your goat doing it.

Ok we don hear but abeg…Shey I fit see Ogunmepon own?💆♂️

Your goat can’t do half of that you 🤡

Messi will always mesmerize his viewers in one way or another, God of football anytime.

Put the man on the pitch then and give him a Ballon d’or

Why you no show us Ronaldo own 😂

Oya make Ronaldo do em abeg😂😂😂 if Ronaldo no do em then this man here better pass em

You know there are people who juggle the ball for a living right? And these individuals can't play football to save their lives. How many players have you seen do what Messi did? You're more likely to see ball jugglers do it because it's a skill set.

So nice. This random man can juggle ball as much as Messi or maybe better than him. Now can he also score over 900 goals, over 400 assists and win a world cup?

Una Dey post random niggas but una never post Penaldo 😂

Wtf are you trying to say? 🤔 🤡

Make the random man bring along his 6 golden boots nah

@Azeez9n Make the man use collect ballon dor nah

Why your own goat no dey this kind setting,must you show you are dull

Don’t post another man. Post your goat😹😹😹😹

Wow

Go give random man Ballon d'Or & world cup now.

This one na proper freestyler

Incredible 👏

Hand follow this one 😀😀 Una go cry and bring videos tire 🤣😂 No one matches Messi

This guy ise this skill win world cup?

Post Ur goat own if them born U well

U mumu and it normal if you are cr7 fans 🤣🤣🤣🤣🤣

Bring out where your Ronaldo can do that same thing that Messi did? 😂😂

Wow 😮

I even think say na una Cr7 sef.

The glaze is insane🤣
