Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

una wey dey approach random shawties dey try😭😭

574,438 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von ⛷️
⛷️vor 2 Tagen

Once you don acquire self confidence nothing go dey hard you again

Profilbild von Favour🧃
Favour🧃vor 2 Tagen

Before I walk up to banny I go first make up my mind what must be must be 😂

Profilbild von TYU
TYUvor 2 Tagen

You no fit do am? It requires an insane amount of confidence tho

Profilbild von y☄️
y☄️vor 2 Tagen

This one dey calculate money you dey ask her another thing 😂

Profilbild von Who Is Kenbruz
Who Is Kenbruzvor 2 Tagen

Simp being ignored 💔💔💔

Profilbild von Vanmiz⋆♱
Vanmiz⋆♱vor 2 Tagen

I no fit try this thing

Profilbild von Mr Bassy
Mr Bassyvor 2 Tagen

Your lines wack 😭

Profilbild von Antho ola
Antho olavor 2 Tagen

That eyes wey she use look am be like "who be dis foolish id!ot" 😭😭😭

Profilbild von Smart Bernard 🐐
Smart Bernard 🐐vor 2 Tagen

I never approach any random girl for my life before 😅 I hate insult

Profilbild von teemah__tweetT
teemah__tweetTvor 2 Tagen

@_spicychoco_ She was like “abeg comot for here”😂😂

Profilbild von M̶E̶T̶H̶O̶D̶_🦅
M̶E̶T̶H̶O̶D̶_🦅vor 2 Tagen

𝘽𝙧𝙤 𝙜𝙤 𝙛𝙞𝙣𝙙 𝙖𝙣𝙤𝙩𝙝𝙚𝙧 𝙥𝙞𝙘𝙠 𝙪𝙥 𝙡𝙞𝙣𝙚𝙨 𝙡𝙤𝙤𝙠𝙞𝙣𝙜 𝙛𝙤𝙧 𝙮𝙤𝙪 𝙠𝙚𝙝 😂

Profilbild von Mr president
Mr presidentvor 2 Tagen

You see ogbanje u still go Dey meet am 🦉😹

Profilbild von mightbeTrident🥶
mightbeTrident🥶vor 2 Tagen

Even me sef follow am hiss 😂😂💔

Profilbild von Tommy♊️♣️
Tommy♊️♣️vor 2 Tagen

She shake head for am 😭😭💔

Profilbild von Performative Scanner 👀
Performative Scanner 👀vor 2 Tagen

Once you overcome the fear of rejection, The rest is a piece of cake. Worst thing she can do is reject you and anyone who witness it will forget your face in a couple of days

Profilbild von ☻
vor 2 Tagen

How una dey do am?

Profilbild von Ruthles$
Ruthles$vor 2 Tagen

Bitches like this, you introduce with your name. And keep it moving if you if you’re not getting the vibe

Profilbild von 99
99vor 2 Tagen

@MCN_Enigma Which one be are you searching for me?? 😂😂😂

Profilbild von Chucks David
Chucks Davidvor 2 Tagen

once you have to repeat yourself twice, just take your L and move on before it worsens

Profilbild von gbengulo
gbengulovor 2 Tagen

Instead make u tell am say u won buy am food

Profilbild von ♠
vor 2 Tagen

Person wey don kolo. Why be rude

Profilbild von Bayse_10
Bayse_10vor 2 Tagen

🤣🤣🤣

Profilbild von Tunji Peters
Tunji Petersvor 2 Tagen

Bro abort abort abort mission !!😂😭

Profilbild von $𝔸𝕄𝕄𝕐🥷🏽💰
$𝔸𝕄𝕄𝕐🥷🏽💰vor 2 Tagen

The girl na fool 😂

Profilbild von Social Sage
Social Sagevor 2 Tagen

It’s either the guy is incredibly ugly.. Or he is badly dressed

Profilbild von Nathaniel🇬🇭🇳🇬
Nathaniel🇬🇭🇳🇬vor 2 Tagen

He wasn't smooth enough.

Profilbild von 𝖉𝖎𝖛𝖎𝖓𝖊🦠
𝖉𝖎𝖛𝖎𝖓𝖊🦠vor 2 Tagen

Lots of courage is needed

Profilbild von Francis
Francisvor 2 Tagen

Baba first look around Dey observe 😂

Profilbild von TOBI TOBE OKO MAMA E
TOBI TOBE OKO MAMA Evor 2 Tagen

I no even too stress much cos she doesn’t even look better than my babe.

Profilbild von SneakyLink
SneakyLinkvor 2 Tagen

If he was good looking and articulated well, she'd have loosened up

Profilbild von Goodie🧃
Goodie🧃vor 2 Tagen

Them dey rizz naija girls? 😂

Profilbild von Cheezy
Cheezyvor 2 Tagen

Swears na geh geh make me burst laugh 😆

Profilbild von 𝕍𝕚𝕔𝕜𝕪 𝑪𝕣𝕦𝕫
𝕍𝕚𝕔𝕜𝕪 𝑪𝕣𝕦𝕫vor 2 Tagen

lol 😆

Profilbild von Blizzy💸
Blizzy💸vor 2 Tagen

How e Dey be

Ähnliche Videos