Loading video...
Video Failed to Load
una wey dey approach random shawties dey try😭😭
573,974 views • 2 days ago •via X (Twitter)
34 Comments

Once you don acquire self confidence nothing go dey hard you again

Before I walk up to banny I go first make up my mind what must be must be 😂

You no fit do am? It requires an insane amount of confidence tho

This one dey calculate money you dey ask her another thing 😂

Simp being ignored 💔💔💔

I no fit try this thing

Your lines wack 😭

That eyes wey she use look am be like "who be dis foolish id!ot" 😭😭😭

I never approach any random girl for my life before 😅 I hate insult

@_spicychoco_ She was like “abeg comot for here”😂😂

𝘽𝙧𝙤 𝙜𝙤 𝙛𝙞𝙣𝙙 𝙖𝙣𝙤𝙩𝙝𝙚𝙧 𝙥𝙞𝙘𝙠 𝙪𝙥 𝙡𝙞𝙣𝙚𝙨 𝙡𝙤𝙤𝙠𝙞𝙣𝙜 𝙛𝙤𝙧 𝙮𝙤𝙪 𝙠𝙚𝙝 😂

You see ogbanje u still go Dey meet am 🦉😹

Even me sef follow am hiss 😂😂💔

She shake head for am 😭😭💔

Once you overcome the fear of rejection, The rest is a piece of cake. Worst thing she can do is reject you and anyone who witness it will forget your face in a couple of days

How una dey do am?

Bitches like this, you introduce with your name. And keep it moving if you if you’re not getting the vibe

@MCN_Enigma Which one be are you searching for me?? 😂😂😂

once you have to repeat yourself twice, just take your L and move on before it worsens

Instead make u tell am say u won buy am food

Person wey don kolo. Why be rude

🤣🤣🤣

Bro abort abort abort mission !!😂😭

The girl na fool 😂

It’s either the guy is incredibly ugly.. Or he is badly dressed

He wasn't smooth enough.

Lots of courage is needed

Baba first look around Dey observe 😂

I no even too stress much cos she doesn’t even look better than my babe.

If he was good looking and articulated well, she'd have loosened up

Them dey rizz naija girls? 😂

Swears na geh geh make me burst laugh 😆

lol 😆

How e Dey be
