Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Up Blues. 3-0 or nothing today.
31,145 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
36 Kommentare

@AbdulAzeezCFC Who be this guy? 😂

Toby, jenbi jenbe 😂😂😂

Oshaamo

@tobyasky na you be this nothing you wan tell me. 😂

Either outcome. This is you after the match.

Your mood for the day @tobyasky

U can’t deceive me again

Iro o Stay one place

@tobyasky you think we're agberos at CFC 😆 🤣 😂 Shey na why you de play 'zeh'

You don get am Don Williams for Arsenal Portable for Chelsea 😂

😂

Agbere club😂😂😭

Toby you no serious 😭😭 I don already feel say you don pick sides already

Anywhere belle face. Both teams to win

😂😂😂

3-0 in Arsenal’s favor still!

The choice of song😭😹😹😹

Ei… I’m confused…😂😂😂😂😂

2.5 and 10 corners abeg

Stay one place now 😂

Just look at you 😂

How unah dey do these things

Toby o wetin be this😂😂😂😂

You no get Shame 😂😂😂😂

I no even pity you bro😂

Abeg Na😂😂😂

You just dey everywhere

The game will end draw.

Any where belle face

🤣🤣🤣

Pick a side. 😂😂

What if they play draw?

Which team are you supporting 😂😂

😭😭 Ki leleyi

Lol haba, pick a side and stay there oga mi

Arteta as he sight chelsea:


