Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
UPDATE PLENTY ✍️😂😂😂
99,502 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Lapo pikin no pass make she dey send wishlist 3 months before the birthday

😂 bro you don study them finish Wo me i no dey Go birthday again abeg

Afa add 500k Make Ogun no ki!! You 😭😂 see pressure

50% of money wey birthday boy hustle??? 😂😂💔

I don catch new scope, but hold who wan run am? These my werey friends I get? 😭

Before video finish i don shout "Ayin ya aya" 😂😂😂

This cap lit Any vendor?

You don collect bundles dey go house😂😂😂

Add 500k make God nor punish you 🤣🤣🤣🤣🤣

E full body How I wan take see update get 5k this evening

It’s nice sha At least you self spray when na another person own Naso life be you chop me I chop you. No be say na only you go dey chop me

Guyyy 😭😭😂😂😂

Baba Toheebuuuu

50% as how? You Dey there when my mama born me?

🤣😂😂 @adelzmusic be like say na wetin we go do this year be this

Gilmore why you dey bring out tongue like all this TikTok girls 😂😂😂

@demeygee

WHY CAMERA MAN DEY LAUGH FOR ENDING

@Gilmoorre please help repost my song link and try and listen to it too

Oshi wa Lara 😭😂🔥

Sharafa birthday boy

Are you looking for a sure plug for your wears @_Faizim is here at your service….. please go through my media & patronize 🙏

Oshiwalarah nah

You be goat😂😂😂

This guyyyyyy!!😭😭😭😭😂😭😭😂

.@CHOPLIFE306 gilmore nah fuuu 😂😂😂😂😂

#ZeroToStrategy

Sarafa😭😭😭🤣🤣🤣

😂😂😂

I too love Gilmore🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂

Drop one na

😂always on point 😂😂

The last no be lagos boy sha Person enter car, you dey tell am say he no dey go for here😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Shit b crazy 😂😂😂😂✍️💪🏽
Lil Gotit
102,256 görüntüleme • 2 yıl önce
