Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
UPDATE PLENTY โ๏ธ๐๐๐
99,502 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

Lapo pikin no pass make she dey send wishlist 3 months before the birthday

๐ bro you don study them finish Wo me i no dey Go birthday again abeg

Afa add 500k Make Ogun no ki!! You ๐ญ๐ see pressure

50% of money wey birthday boy hustle??? ๐๐๐

I don catch new scope, but hold who wan run am? These my werey friends I get? ๐ญ

Before video finish i don shout "Ayin ya aya" ๐๐๐

This cap lit Any vendor?

You don collect bundles dey go house๐๐๐

Add 500k make God nor punish you ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

E full body How I wan take see update get 5k this evening

Itโs nice sha At least you self spray when na another person own Naso life be you chop me I chop you. No be say na only you go dey chop me

Guyyy ๐ญ๐ญ๐๐๐

Baba Toheebuuuu

50% as how? You Dey there when my mama born me?

๐คฃ๐๐ @adelzmusic be like say na wetin we go do this year be this

Gilmore why you dey bring out tongue like all this TikTok girls ๐๐๐

@demeygee

WHY CAMERA MAN DEY LAUGH FOR ENDING

@Gilmoorre please help repost my song link and try and listen to it too

Oshi wa Lara ๐ญ๐๐ฅ

Sharafa birthday boy

Are you looking for a sure plug for your wears @_Faizim is here at your serviceโฆ.. please go through my media & patronize ๐

Oshiwalarah nah

You be goat๐๐๐

This guyyyyyy!!๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐ญ๐ญ๐

.@CHOPLIFE306 gilmore nah fuuu ๐๐๐๐๐

#ZeroToStrategy

Sarafa๐ญ๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐

I too love Gilmore๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐

Drop one na

๐always on point ๐๐

The last no be lagos boy sha Person enter car, you dey tell am say he no dey go for here๐
รhnliche Videos
Sensitive content
Shit b crazy ๐๐๐๐โ๏ธ๐ช๐ฝ
Lil Gotit
102,256 Aufrufe โข vor 2 Jahren
