Loading video...
Video Failed to Load
Vdm wey Dey mad
65,436 views • 10 days ago •via X (Twitter)
48 Comments

Because Davido didn’t give him money to build school

I'm a davido fan.. but vdm is right on this one

Omo I just Dey shame for this girl like u no get siblings? U get luck say u no be my sister after this video ma better beating for u

Go find food chop

I get food full Hux na poor people like u I Dey pity for later enter man dm Dey beg money

Stanship na bastard, VDM is right

Na Davido uncle be Nigeria problem?

Presh leave stanship and tell yourself the truth for once

Leave starship answer my question If Una Dey find who to drag make Una drag my state governor wey no Dey work anything , u don see osun ppl Dey cry for bad government?

I no sabi your governor,mind you na when e reach family interest Davido dey remember Osun 😂 whereas nothing really dey happen for Osun no airport sef

@Wickedpresh I don’t understand you people,make he go against him family? Wetin dey happen for Osun Airport wey need attention? You people are exhausting

@IfeanyiGOD001__ Likeeeeeeeeeee

E no go better for you and your generation

Forward to ur family group

Ashawo

Be like you don tire to de do OS work.

If na another person he talk about una go praise him , we Nigerian never ready this davido that’s not Send una papa just dey use Nigeria cash out because Una to mumu Sebi you go dey suffer he go dey use Una right buy different car still Una no go wise

With this brain Nigerians can never escape the clutches of oppression sentiments that doesn't help anyone So tell me is he wrong? Are you saying David no know say his Uncle is an APC supporter on the low?? Una get sense at all 🤔🤔🤔 You want good government but you're nog ready to say truth

and na because david never drop funds inside him Ngo group tief🤣 @Verydakman_

He is HIM if to say you d reason well you for know say davido whine us self. I'm a top Davido fan but sit calmly think of it

Na Davido be Nigeria problem Abi

Madam na all these mentality keep us this way

Use ur money make better Nigeria na as Davido and him family fail you and vdm can make Nigeria better

I'll stop talking, seems I'm talking to a differently built person

This VDM matter done tire me.. David Adeleke no be anybody mate oo 001 For A reason

WETIN THIS MUMU DEY TALK SEF… AS HE TAKE ADVICE AND SUPPORT HIS UNVLE…WHY NOT ADVICE HIM AGAIN… OH NA WHEN THEM HAVE SOMETHING TO GAIN , THEM GO LIKE PUBLIC EMPATHY… YOUR VOICE SEF DULL !!

See as fine gal like you settle down dull finish 🤦♂️ is it not same David that said anyone supporting APC is Osun state is an enemy of progress.... So fine dull gal, his nor be Osun person abi nor be same APC e uncle dey support... So e uncle na enemy of progress?

if davido didn’t put himself in the position to be insulted would he be insulted? y’all need to use your brain sometimes

If VDM no wash am, me i go wash am Tell that frog voiced manipulator to stay away from politics if he knows whats good for him

VDM wen dy suck man preeg . A very useless and disgusting man

Nor mind dat mugu VDM. When Tinubu stopped Osun federal allocation bcos he didn't join APC were was VDM? The governor is only trying to play along so he can get Osun allocation. Tinubu is coming at any body. The governor is only using his sense.

This gurl presh I Dey see ur post on TikTok and u are always defending davido I’m also die hard fan of davido But if you think David doesn’t deserve this criticism then you are dumb David did a Ponzi scheme with a coin I lost $540 Everyone wanted vdm to say something about it

Una still dey watch VDM videos?

person wey go davido wedding de chop like hungry man

You speak like someone whose mind is still in shackles and this is the mindset of majority living in Nigeria

Vdm never beg any of onaaa mother moeny nah

If VDM like make he do 3 hours video for Davido,e no still get where e touch.

Politics is a game of interest not emotions,those talking down on Davido will do the same fighting for a family member ,vdm did same tin helping his elder broda ,the only way I will support the gaslighting is wen David begin moving with apc from state to state campaigning

Madam VDM is very right

Even if Davido choose to support Apc, that’s own decision, we human change, just as vdm change from giving BJ to diff men to become a human right activist

Who give Nkechi phone?🙄🙄

If you do not see hate , jealousy and bitterness in what VDM did,then y’all still don’t understand that guy.. I like as David no even reply give am response.

Everybody dey use vdm find engagement

Abi another davido dey? No be same davido way go dine with wike after the election to show appreciation? Or the same davido way bring coin way defraud people Or same davido way say him go use money for birthday donation on orphanage homes we no hear anything again ?

@DolapoShelter I swear that guy na very useless boy . Na that wash obo down day pain me. Baddest ????

Donate

If you no give him money na enemy you be 😂😂😂

The guy's audacity sometimes dey tire me,as who him be,na davido I blame sha,no be him mingle on the riff raff
Related Videos
See B-Lord wey VDM dey drag Dey bet 500k for PS5 with Oga Amos 😂😂😭
D3VID 🐢
65,860 views • 8 months ago
